Odoyewu no mind dem
Baby no mind Dem
Odoyewu no mind dem
Yeh
Verse 1:
Shey na because of you I no dey fit to think of
Since I set my eyes on you I no dey fit to blink o yeh
Oh baby,
I go cross red Sea for your matter,
Pound chaply for backa
I go fly over the moon and over the star
Any time I dey with you
My big problems turn to simple little tins
There's no other place no other one that makes me feel the same
I can't lie to you
But I for lie for you eh eh
My baby eee
ODOYEWU (x2)
E be you wey i want to marry,
I want to marry yeh
ODOYEWU (x2)
E be you wey i want to marry,
I want to marry yeh
Verse 2:
She say odoyewu
I be dey think say you dey whine me
When you talk say you want to marry me
Can't describe this feeling,
Can't you see what you doing yeh
No vex say I be dey front you,
No vex say I be dey put you on a long thing,
This kind love that you flaunting boy,
E dey make me dey want you
I can't lie to you,
But I fit lie for you eh eh,
My baby eee
Chorus:
ODOYEWU (x2)
E be you wey i want to marry,
I want to marry yeh
ODOYEWU (x2)
E be you wey i want to marry,
I want to marry yeh
That is why me dey say yeah
Odoyewu no mind Dem
Baby no mind Dem
Odoyewu no mind Dem
Yeah...