When Gods blessings stop to stress you start to d teach you
So many lessons people's love are getting very cold and
People's heart are getting very wicked no weapon fashioned
Against me from my enemies shall ever eh prosper sheh for my life
Na God de do evidence Dey ooooh
If money don come dem go like me if money no come dem nogo
Like me, if fame don come dem go know me ooo
If for say I f*ckup dem for don yab me if Nobe for God dem for don kpai me
If nobe for favour weh follow me oohhh
Obinigwe o yawa Dey ohh ezeligwe o yawa de o chukwu binigwe o yawa de oo
Come through obinigwe o yawa Dey oh ezeligwe o yawa Dey oh chukwu
Binigwe o yawa dey oh come through
Hold on don't be too fast if na your time eh go come come come come come
Hold on don't be too fast if nobe your time you go run run run run run
Hold on don't be too fast if na your time eh go come come come come come
Hold on don't be too fast if nobe you're time you go run run run run
God is sugar than Pepsi sugar than honey sugar than juice sugar kposh
Sugar than lonely sugar than conji sugar than kush sugar than koshh
Naija fit no favor you mama fit de pray for you aunty fit no sub for you
Uncle fit no gbadu you when it's your time eh go favour you
When it's your time eh go favor you when it's your time eh go favor you
When it's your time eh go oh but money don kpa mu money don do me
Money don kpa mu mkpa Ebea ah but I nogo fit let am eh no fit blind me eh no fit kpai me eiiwaa
Obinigwe o yawa Dey ohh ezeligwe o yawa de o chukwu binigwe o yawa de oo
Come through uhh uh obinigwe o yawa Dey oh ezeligwe o yawa Dey oh
Chukwu binigwe o yawa Dey oh come through uh uh uh
Hold on don't be too fast if na your time eh go come come come come come
Hold on don't be too fast if Nobe your time you go run run run run run
Hold on don't be too fast if na your time eh go come come come come come
Hold on don't be too fast if Nobe you're time you go run run run run