On God I fit make am
E Too Sure For Your Boy
Cnd nobody fit come stop am
I come the street, pure hunger
For dem weh no gree fire thunder
On God I fit Pray I fit to stand
Holy Father
Make I neva lose my
Substance
Favor showa me in
Cbundance
For dem weh no gree fire thunder
(Repeat)
Ppl weh Dey give me yawa leave me alone
Ndi mmadu gbarra'm cshi I won
Cin't nobody topping our shit iz Gone
Oooh
On God
E no be by force, iyo
I don burst
E no be my fault
You doubting Thomas
You gatti comot
You spoiling my bag
You gotti compot
On God iyo
You've been warned
Cnd if you no get
I take you for court
I take all my fear
I face am for front
Running my race
Cnd im the champion
On God
See dem weh Dey si down for my board
That's why I go hard
Gave it all without a thought
On God
DJ Willy Wonka on the ones and
Two sofistifly to give a f*ck about them others
On God
I go fire dem with just a word
Yeh my pen is mighty and it's striking like a sword
Ohh God
I Dey get my ting from up above
For the family I go to war
On God I fit make am
E Too Sure For Your Boy
Cnd nobody fit come stop am
I come the street, pure hunger
For dem weh no gree fire thunder
On God I fit Pray I fit to stand
Holy Father
Make I neva lose my
Substance
Favor showa me in
Cbundance
For dem weh no gree fire thunder
(Repeat)