Confirm Dey, Apogbon Dey
Apogbon Dey Jubanka Dey
Zankariba nju ganda eh
Jeje we Dey Dey feel Irie
They come around, they start parades
Make I find my way
Make i tell you wetin, I find out
Yeah, you know, suffer fit kill a man
E wa gbo basia mi seh
Everybody high now
Yeah, everybody no be criminal
High on the Poly, fight for the glory
Buy house for Ikoyi , them say he no holy
How you take fi holy, come and teach me how to holy
Teach me how to holy
What you gonna do
When nobody look at you
As in they know they a shoe
They don't know your move
Inside this life, you get many wife
You no hold the knife
Popo we riffle
You run for your life
You con leave your wife
Agba, suffering and smiling
We trying to be fine
Oga no Dey whine me
Is that a crime
Cause I'm tryna make my daily bread
Angry Popo with the trigger threaten
Cause I'm looking dapper
Moreke, Mojapa
Mosare, Fogota
Mo Order, Uber
Yeah, yeah, yeah
Mio fe sanwo olopa
Young nigga trying to make it from the hood
Mio kin sun lale
And when we grinding for the food
Ole nFalala
When I'm dancing for cele
And I'm drinking some agbo
I Dey try to taste the something
That I don't know
I don't know
Say you holy, tell me
I don't know
Bemi holy
Shey iwo holy,tell me
I don't know
Biwo holy
Shey mi holy, tell me
I don't know
Ti koba si towo nbe
Shoma lefemi
I don't know
Confirm Dey, Apogbon Dey
Apogbon Dey Jubanka Dey
Zankariba nju ganda eh
Jeje we Dey Dey feel Irie
What you gonna do
When nobody look at you
As in they know they a shoe
They don't know your move
Inside this life, you get many wife
You no hold the knife
Popo we riffle
You run for your life
You con leave your wife
Agba, suffering and smiling
We trying to be fine
Oga no Dey whine me
Is that a crime
Cause I'm tryna make my daily bread
Angry Popo with the trigger threaten
Cause I'm looking dapper
Moreke, Mojapa
Mosare, Fogota
Mo Order, Uber
Yeah, yeah, yeah
Mio fe sanwo olopa
Cos I'm tryna make my billion
Oga, Does that makes me a criminal
Does that make me a criminal
When I'm dancing for cele
And I'm drinking some agbo
I Dey try to taste the something
That I don't know
I don't know
I don't know
I don't know
Am islambo10q
You already know
IVibe
I'm islambo10q