Story Story
Sitting and telling stories
John Korede was Beniyori
Surely niggas really checking for me
I know they coming for me
I Sabi die like my nigga, who knows a nigga named Gori
Mi o fo pelu anybody
Tales by the moonlight
Wetin I see with my real eyes
That nigga was ojukokoro with him kokorokoro
Nah 2 sugar, hin go follow follow
Make we catch am ninu igboro
Two shots for who no dey kolo kolo
We no get time to dey rigi-marole
So na we dem dey follow cause say we know road
Talk say nah under the pressure I fold
Evidence dey say I comot the iron, press am for their throat
Shawty say oboy I'm one of a kind, fresh out the mould
As I give am, she come dey stammer like officer woss x2
Chale, Wetin be difference, standing ten toes and standing on your toes?
Abi nah ballet you dey do, that is to say oga mi you dey jonze
I been dey rap, come send am to Kele, she tell me she like my prose
I for like make she come this side, when the lifestyle kpos