Back to Top

iFlowzy - Howfar (Flowzy's Party) (feat. Jynnieflow, 9ytro, Khae, Timus, Rhae, JoyBoy, Vinn & Jaap) Lyrics



iFlowzy - Howfar (Flowzy's Party) (feat. Jynnieflow, 9ytro, Khae, Timus, Rhae, JoyBoy, Vinn & Jaap) Lyrics




Flowzy howfar na, who dey button pampers
How today go be na
O boy, my G, this one wey na my birthday like this
I gats turn up for boys, you get
I dey tell you, many many things gats go down oh
For sure man
Based on how the level dey go
Based on your level
You know as e dey go

Flowzy howfar
Howfar, howfar
Omo I go like flex oh
I go like flex oh
Cause my body dey rise oh
My body dey rise oh
And my money dey pile oh
My money dey pile oh
Don't dull
Don't dull, don't dull
Shebi we go gats chill oh
We go gats chill oh
Omo na Flowzy party eh eh
Flowzy party eh eh
And we go gats ball oh
We go gats ball oh

Can you try stop a river from flowing?
Any clothe wey you rip na from sewing
Flowzy shanawole pelu codeine
Awa naa ti gboja sara sori codeine
So fun boys kan set formation
Ka fi uber fi ping location
Where destination? Forget occupation
Cake naturally, it's for the nation (egberun)

Oya ibadi e mu keke
Baby mi da kun se jeje oh
Badi e mu keke
Baby mi da kun come and dance oh
Shey you go stay if you see my real self
Emi shanawole, no be Lil Kesh
For this Flowzy party, we dey ball every way
And the girls no dey dull, make we flex eh

It's the real Khae
Howfar, we be getting the rabba
We catching trips like a uber driver
Call in the shots cause na we dey pull the trigger
It's okay, we be getting higher
Give them water cause they no dey see way(cway)
Mr. Flowzy make we shanawole
Shaku shaku to the vibe
Make them sabi say this party na die, die

Flowzy howfar
Howfar, howfar
Omo I go like flex oh
I go like flex oh
Cause my body dey rise oh
My body dey rise oh
And my money dey pile oh
My money dey pile oh
Don't dull
Don't dull, don't dull
Shebi we go gats chill oh
We go gats chill oh
Omo na Flowzy party eh eh
Flowzy party eh eh
And we go gats ball oh
We go gats ball oh

The way this your body bangin
This your body steady maddin
Make me ride your carpet like Aladdin
Farabale the boy is not on codeine
As you can see me I'm not high
Your boy is standing
Mr. Flowzy pon this jam
Make the speakers steady bangin
To ba ti wole, gbe fun mi ki emi gbe le
The boy on a soft jekanmo, Rhae

Omo the gbedu dey para
Bii ti parameter
The gbedu dey jakpata lori titi Calabar
The gbedu dey mezebu
Eh mezebu
Eh mezebu eh eh

Flowzy howfar
Howfar, howfar
Omo I go like flex oh
I go like flex oh
Cause my body dey rise oh
My body dey rise oh
And my money dey pile oh
My money dey pile oh
Don't dull
Don't dull, don't dull
Shebi we go gats chill oh
We go gats chill oh
Omo na Flowzy party eh eh
Flowzy party eh eh
And we go gats ball oh
We go gats ball oh

Say me dey balling no dulling
Baby just come in the morning
Say me wan party all night baby girl
Say na Flowzy do beat, I am hungry
Me wan feel hirey
Baby come my place
Me wan feel your waist oh oh oh
Baby straight oh

See my padi Flowzy (Flowzy, Flowzy)
Jaapi ti shanawole on blessings
Blessings, more blessings
Jah go bless your way
Your hustle must to pay
Your day go be today, yeah
Shana
Piper make we ginger
Jynnie pass the rizzler
Jaapi I go shana
Flowzy you go gbona
Flowzy you go gbona
You go gbona
You go gbona
Piper!

Seti mamokon ko sensa mi lock up
Slow down on a Flowzy diet
They dunno, Chee!
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Flowzy howfar na, who dey button pampers
How today go be na
O boy, my G, this one wey na my birthday like this
I gats turn up for boys, you get
I dey tell you, many many things gats go down oh
For sure man
Based on how the level dey go
Based on your level
You know as e dey go

Flowzy howfar
Howfar, howfar
Omo I go like flex oh
I go like flex oh
Cause my body dey rise oh
My body dey rise oh
And my money dey pile oh
My money dey pile oh
Don't dull
Don't dull, don't dull
Shebi we go gats chill oh
We go gats chill oh
Omo na Flowzy party eh eh
Flowzy party eh eh
And we go gats ball oh
We go gats ball oh

Can you try stop a river from flowing?
Any clothe wey you rip na from sewing
Flowzy shanawole pelu codeine
Awa naa ti gboja sara sori codeine
So fun boys kan set formation
Ka fi uber fi ping location
Where destination? Forget occupation
Cake naturally, it's for the nation (egberun)

Oya ibadi e mu keke
Baby mi da kun se jeje oh
Badi e mu keke
Baby mi da kun come and dance oh
Shey you go stay if you see my real self
Emi shanawole, no be Lil Kesh
For this Flowzy party, we dey ball every way
And the girls no dey dull, make we flex eh

It's the real Khae
Howfar, we be getting the rabba
We catching trips like a uber driver
Call in the shots cause na we dey pull the trigger
It's okay, we be getting higher
Give them water cause they no dey see way(cway)
Mr. Flowzy make we shanawole
Shaku shaku to the vibe
Make them sabi say this party na die, die

Flowzy howfar
Howfar, howfar
Omo I go like flex oh
I go like flex oh
Cause my body dey rise oh
My body dey rise oh
And my money dey pile oh
My money dey pile oh
Don't dull
Don't dull, don't dull
Shebi we go gats chill oh
We go gats chill oh
Omo na Flowzy party eh eh
Flowzy party eh eh
And we go gats ball oh
We go gats ball oh

The way this your body bangin
This your body steady maddin
Make me ride your carpet like Aladdin
Farabale the boy is not on codeine
As you can see me I'm not high
Your boy is standing
Mr. Flowzy pon this jam
Make the speakers steady bangin
To ba ti wole, gbe fun mi ki emi gbe le
The boy on a soft jekanmo, Rhae

Omo the gbedu dey para
Bii ti parameter
The gbedu dey jakpata lori titi Calabar
The gbedu dey mezebu
Eh mezebu
Eh mezebu eh eh

Flowzy howfar
Howfar, howfar
Omo I go like flex oh
I go like flex oh
Cause my body dey rise oh
My body dey rise oh
And my money dey pile oh
My money dey pile oh
Don't dull
Don't dull, don't dull
Shebi we go gats chill oh
We go gats chill oh
Omo na Flowzy party eh eh
Flowzy party eh eh
And we go gats ball oh
We go gats ball oh

Say me dey balling no dulling
Baby just come in the morning
Say me wan party all night baby girl
Say na Flowzy do beat, I am hungry
Me wan feel hirey
Baby come my place
Me wan feel your waist oh oh oh
Baby straight oh

See my padi Flowzy (Flowzy, Flowzy)
Jaapi ti shanawole on blessings
Blessings, more blessings
Jah go bless your way
Your hustle must to pay
Your day go be today, yeah
Shana
Piper make we ginger
Jynnie pass the rizzler
Jaapi I go shana
Flowzy you go gbona
Flowzy you go gbona
You go gbona
You go gbona
Piper!

Seti mamokon ko sensa mi lock up
Slow down on a Flowzy diet
They dunno, Chee!
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Adedayo Ayeni
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: iFlowzy



iFlowzy - Howfar (Flowzy's Party) (feat. Jynnieflow, 9ytro, Khae, Timus, Rhae, JoyBoy, Vinn & Jaap) Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: iFlowzy
Language: English
Length: 3:56
Written by: Adedayo Ayeni
[Correct Info]
Tags:
No tags yet