Flowzy on the beat, Jynnieflow, let them know eh eh
See me today
Omo no be play
Omo my story don dey change
Omo na Eledumare
Na Eledumare
Back in the days
Nobody look my face o
But as I dey work I dey pray
Say Oluwa go show me the way
Now He dey show me the way
Baba change the level (amin oh oh)
Shame the devil (amin oh oh)
Baba show me love oh oh(amin oh oh)
So we no go fall oh
Amin oh oh
Amin oh oh
Jungle don mature
So we got to make some money
If we got to pop some more
Then we got to work some more
We got to work some more eh
Loke loke (loke loke)
Loke loke (loke loke)
Oluwagbemisoke
Loke loke eh eh
Loke loke eh eh eh
See me today (abobi see me today)
Omo no be play (omo no be play)
Omo my story don dey change
Omo na Eledumare
Na Eledumare
Baba change the level (amin oh oh)
Shame the devil (amin oh oh)
Baba show me love oh oh(amin oh oh)
So we no go fall oh
Amin oh oh
Amin oh oh
Say I'm thankful for the life I'm living
I'm thankful for the love you showed
Back then when nobody wan see me
Oluwa lo gbami o
Ogbemis'ona ola mi o
That's why I say to you
Amin oh oh
Now anywhere wey me enter
Me shine up the light everybody dem mental
Dem a wan go gaga
But the things me a do no be me na Jehova
Him a light up the fire
Him a bright up the boy so the boy gwan ginger
Now the boy on fire
Anything wey me drop say the song is a banger
Back in the days
(back in the days oh oh)
Nobody look my face
(nobody look my face)
But as I dey work I dey pray
(as I dey work I dey pray)
Say Oluwa go show me the way
Now He dey show me the way oh oh
Baba change the level (amin oh oh)
Shame the devil (amin oh oh)
Baba show me love oh oh(amin oh oh)
So we no go fall oh
Amin oh oh
Amin oh oh