Suddenly suddenly everybody don dey turn extrovert
Nobody sabi the reason why the world has gone so colder
Meanwhile I'm enjoy the feeling of steadily staying indoors I no dey go outside (I no dey go outside)
When I dey outside I no dey follow rub shoulder
Only me dey grind because I be lone soldier
You can kill my body but not my soul
You can lock me up in a cage but that'll only turn me to a monster
Tryna put me on to the clusterf*ck?
But I'm tryna save a lot money so I stacked it up until I lost count
I just like to lock into the studio and get some work done
Grinding cause I'm serious to make enough bucks
Luckily I'm studious like I'm in Oxford
Cause no be only talent wey go make me hot shot
Are you feeling lost?
Thug it up, become a buffalo soldier, no be Johnny just come
Buckle up, no go dey move like Jew man
No dey go clubs or party houses
Be like I dey for lockdown
Indoors with my girl and she gimme the super soaker
Suddenly suddenly everybody don dey turn extrovert
Nobody sabi the reason why the world has gone so colder
Meanwhile I'm enjoy the feeling of steadily staying indoors I no dey go outside (I no dey go outside)
When I Dey outside I no dey follow rub shoulder
Only me Dey grind because I be lone soldier
You can kill my body but not my soul
You can lock me up in a cage but that'll only turn me to a monster
Tryna put me on to the clusterf*ck?
But I'm tryna save a lot money so I stacked it up until I lost count
Lately I've been on my own
Nobody tried to call my phone
But I've been scheming and scheming and scheming and scheming and plotting on for so long
Till my problems don "otilor" far gone
I'm on my feet I'm on ten toes
Moving like breeze and I then ghost
I dey preach i no even get temple
Every kind of beat I dey massacre the tempo
Tempo tempo tempo
Clusterf*ck, Fiasco
You think I'm not fierce?
(You feeling lost? Thug it up become a buffalo soldier)
(Champion mix)
Life offers us choices these days, some that can be a tad difficult to make. Instead of giving into the pressure that comes with choices, choose to live