I'm in love wit her, I'm in love wit her
She say she wan guy wey de hustle
Say she wan drive d muscle
If u Dey broke she curse you
Her cameltoe turn to horseshoe
Sniff cocaine in the morning
Thief your chain for d money
She no get time to de call me
Gbogbo yen ko de kan mi
I'm in love with ashawo
And she love to de pawo
I say I'm in love with ashana
And dis one men, she kana
I said, I'm in love with ashawo
And she love to de pawo
I say I'm in love with ashana
And dis one men, she kana
E be mi kariskika, fine sweet mamacita
I don ready to buy house for her,
Her mama, her papa and her sister
Tell the world I'm her mister
She go soon put me for insta
No be say I chop sometin for Efo
One man's trash is another man's treasure
She's just playing hard to get bro
My love Dey burn pass petrol
I will take u shopping in France e ba mi pe Virgil abloh
Necklace pelu ago, they will ship it wit cargo
And I've been meaning to tel u dat dis your waist bead e bad o
Baby throw away rado, je Kin gbe e sinu prado
Slay mama for d girls sef and u sef u don proud
Don't worry I'm around o
Alert for phone back for ground o
And she stripping for the pound but I'm down cause
I'm in love with ashawo
And she love to de pawo
I say I'm in love with ashana
And dis one men, she kana
I said, I'm in love with ashawo
And she love to de pawo
I say I'm in love with ashana
And dis one men, she kana o