Back to Top

Hughwademan - Party Vibes Lyrics

Hughwademan - Party Vibes Lyrics

Yaay yee
Uh no
Hughwademan pon your stereo o o

Vibes and all
We bringing the vibes again
Cos the party wan start again
And the people wan dance again

See this thing wey you dey do to me
That's the same thing i'll do to you
You are asking what is up with me
That's the same thing that's up with you girl oh
Girl you too dey demo, ye yeah
Guy you to dey shako, ye ye
You do like say you level, ah
But you ain't on my level
If you see African woman and you call am woman
She go say me i be lady o, me i be lady
If you see African woman and you call am woman (Woman!)
She go say me i be lady o, me i be lady o

Vibes and all (Vibes and all)
The girl dem no say me badder than all (Badder than all)
Number one (Number one)

Fya for dem, fya for dem
Bussin down the universe, fya for dem
Hughwademan step inna di place
Its fya for dem
And ya know say me a badman keeping it 100
With the badman keeping it on a 100 o
Everyday we vibe and all
Girl dem wanna ball

See this thing wey you dey do to me (party don start again)
Na the same thing i'll do to you
Why you asking what's up with me
That's the same thing that's up with you girl oh
Girl you too dey demo, ye ye ye
Guy you too dey shako, yaay yaay
You do like say you level, ehn
But you ain't on my level

Vibes and what
We giving dem vibes again
Cos the party wan start again
And im giving the vibes again yo
(Thec party wan start again
The people wan dance again
Cos im giving them vibes and all
So the people people people wan dance again o)

O fi mi denge pose
No dey take me dey joke
Mo ni ko re di ro ra ma jo AH
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Boluwade Boluwade
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Hughwademan

Hughwademan - Party Vibes Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Hughwademan
Length: 3:03
Written by: Boluwade Boluwade

Tags:
No tags yet