Back to Top

House Of Tiju - Show Me Love Lyrics

House Of Tiju - Show Me Love Lyrics
Official

I dey my lane, I dey jeje dey work dey grind and struggle
And I still dey pray make the money come
I dey exclude trouble
Dem go tell you say dem love you
For your back, them dey show you shege
Man, I go down on my knees and pray
Say baba show me love
Hmm, so many stories, but I learnt my lessons
Yeah, so many things wey man don face
Hmm, I pray jah jah show me mercies
And if I don't go wrong ohh
Me I too strong for my faith
Now e don dey show for my face
Pray make dem no put me for jail
Cause this life don pass as you talk am ooo
Make di money plenty for my place
Cause the life don dey use me dey play
Cause e don too tey wen I dey grind, grind oh, grind oh
Show me love, show me mercy
Open your heavens and pour down your blessing
I fought my battles like it was wrestling
The journey was long, but I'm still here trekking
I never gave up
And I hope (esau) you saw me like jacob
And I hope that all of my businesses take off
And all of my hard work can pay off
In this chaos, help me thrive
Gas me up, give me drive
Be my guide as I shuck and jive
Through the valley of death, keep me alive
Help me provide every one of my needs
Forgive my evil deeds
Help me cherish the simple things
Lord, I need you to please
(lord, I need you to please)

Me here too strong for my faith
Now e don dey show for my face
Pray make dem no put me for jail
Cause this life don pass as you talk am ooo
Make di money plenty for my place
Cause this life don't di use me dey play
Cause e don too tey wey I dey grind, grind, oh

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

I dey my lane, I dey jeje dey work dey grind and struggle
And I still dey pray make the money come
I dey exclude trouble
Dem go tell you say dem love you
For your back, them dey show you shege
Man, I go down on my knees and pray
Say baba show me love
Hmm, so many stories, but I learnt my lessons
Yeah, so many things wey man don face
Hmm, I pray jah jah show me mercies
And if I don't go wrong ohh
Me I too strong for my faith
Now e don dey show for my face
Pray make dem no put me for jail
Cause this life don pass as you talk am ooo
Make di money plenty for my place
Cause the life don dey use me dey play
Cause e don too tey wen I dey grind, grind oh, grind oh
Show me love, show me mercy
Open your heavens and pour down your blessing
I fought my battles like it was wrestling
The journey was long, but I'm still here trekking
I never gave up
And I hope (esau) you saw me like jacob
And I hope that all of my businesses take off
And all of my hard work can pay off
In this chaos, help me thrive
Gas me up, give me drive
Be my guide as I shuck and jive
Through the valley of death, keep me alive
Help me provide every one of my needs
Forgive my evil deeds
Help me cherish the simple things
Lord, I need you to please
(lord, I need you to please)
Man, I go down on my knees and pray
Say baba show me love
Hmm, so many stories, but I learnt my lessons
Yeah, so many things wey man don face
Hmm, I pray jah jah show me mercies
And if I don't go wrong ohh
Me here too strong for my faith
Now e don dey show for my face
Pray make dem no put me for jail
Cause this life don pass as you talk am ooo
Make di money plenty for my place
Cause this life don't di use me dey play
Cause e don too tey wey I dey grind, grind, oh
Me here too strong for my faith
Now e don dey show for my face
Pray make dem no put me for jail
Cause this life don pass as you talk am ooo
Make di money plenty for my place
Cause this life don't di use me dey play
Cause e don too tey wey I dey grind, grind, oh
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Precious Akpan, Chiagoziem Ogbonnaya
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: House Of Tiju

Performed By: House Of Tiju
Language: English
Length: 2:44
Written by: Precious Akpan, Chiagoziem Ogbonnaya
[Correct Info]
Tags:
No tags yet