Many innocent wey full prison
For the matter wey no get meaning
You know people wicked like judas
And life hard even though you know physics
Many days wey I Dey on no shishi
Call on many niggars
But dem no gree pick
Now I don go faraway
Where you no fit see
For this street, I no be novice
Kowope
No be say mobalanlè
Many case wey fit make man craze
Everyday I da pray for grace
I lost all my mind on the road while I'm farming
247 I am grinding
Kebi malo pami ( hyan )
Buh why the hustle took me where I cannot imagine
Bad luck is forbid
Hope I'm sounding ( hyan )
If you're praying without working hard I'm sorry o kan ngbadura ni
I'm not phonetic I'm still sounding in my own vocabulary
I read all the psalms in my bible mo kon tun le fa tira mi
When the matter comes Dey sup he be like when I drop Kilani
Kowope
No be say mobalanlè
Many case wey fit make man craze
Everyday I da pray for grace
Inna hood wey me I come from
Many shit wey I no fit talk
Life has shown me a peak worst
I've being on the road since 04
When I think of life I gat goosebumps
Then i take a pen , write a good song
Everybody get hin tenure
Make you life your life Enjoy your seconds
Dey shock when they called me and I answered
Mummy look at Dare lifestyle
Life taught me I became wiser ( hay )
Chop all my flows am a new star
Ni owode o
All dem ave been thinking ni kin kowo de
Mummy ave bren praying kin ko lade o
But na only me sabi run my race
Kowope
No be say mobalanlè
Many case wey fit make man craze
Everyday I da pray for grace