Enter
Sare wole shole je tan
Girl this your body make me mental
Na you dey entertain
Na me Dey chop am
Omo Oloja ki le tun ta
Ololololo mo ti fe da
Farabale shalewa no Dey rush am
Na once I go put e go enter
I think you like am
Umm ahh touch my body
Se you want to chop my money
Hope you no come here to doll
Burukutu dey my body
My money long o
Them Dey call me young Alhaji
Ahhh
See every weekend
Your babe dey calli my phone
Early Momo
She say make I ru n mo
Omo to ba demo fún mi
Maa ja
I no get controller
Ibadi yen lo mumi la ya ja ah
Fara bale make I console am
To ba demo fún mi
Maa ja
I no get controller
Ibadi yen lo mumi la ya ja ah
Fara bale make I console am
Omo to ba demo fún mi
Maa ja
I no get controller
Ibadi yen lo mumi la ya ja ah
Fara bale make I console am
To ba demo fún mi
Maa ja
I no get controller
Ibadi yen lo mumi la ya ja ah
Fara bale make I console am
Make una calm down
Ogba Lori mi ayewada
I am the man of the year
You fit go check am
And as the Gbedu dey drop
Them go chop am eh dem go chop am
Pele ti hustle ba le koko
Ko gba ona cele lo
No be today otipe ti a ti n babo
And I be one man mopol
Wa Dey fear God
I no Dey hear word
Eh kilode Oluwa lo n shomi
Mogbo pe elo n wa mi
Wo ni wan n wa mi
Wan o male mumi
Mo ma ti ja mo ti japa
Ogo mi tona tona tona tona
Ma Jaiye orimi
Olowo laye mo
Ejeko soro soro soro soro lo
Shabi na them get their mouth
Omo to ba demo fún mi
Maa ja
I no get controller
Ibadi yen lo mumi la ya ja ah
Fara bale make I console am
To ba demo fún mi
Maa ja
I no get controller
Ibadi yen lo mumi la ya ja ah
Fara bale make I console am
Omo to ba demo fún mi
Maa ja
I no get controller
Ibadi yen lo mumi la ya ja ah
Fara bale make I console am
To ba demo fún mi
Maa ja
I no get controller
Ibadi yen lo mumi la ya ja ah
Fara bale make I console am