Spiritual
Life is Spiritual
What is life without struggle
Lot of mandem on the street looking for daily bread they no see no hustle
(lord sees our heart)
A lot of things wey dey bother me late night
Been searching for a peace of mind but the road feels so dark
Lately I wish for things to happen to change my way
Lord know I have been grinding but money no dey to show for it
I stay loyal to the friends and OGs wey dey ride with me
Nothing fit stop my rise I know my worth
And I pray for my light now
To shine on me
As I dey grind now money on my mind but I dey for me
And I called you my brother man, I hope I grow and I grow with you too
Enemies dey my back them dey my front but no where to run
So ahead ahead I pray for
May your blessings locate me
Nothing fit faze me
As I move on my journey
Life is spiritual
Spiritual
What you seeking in life
Only Lord knows
Wetin man go do wey God no fit do
I put my faith on the most high now cus he knows my heart
(iyowe)
Sometimes I be checking on the breaking news
Oluwa bless my guys on the streets and bless me too
I try to dey market myself well
I be de ginger myself well
I know the struggle dey hard come
Me I stay humble and I stay grinding
No repetition no failure
Keep on shining, your time dey come
If e reach your turn no forget to thank the Lord
What more do I bring on this table
I lay all on the feet of the maker
Lord knows
Lord knows my heart
Spiritual