Back to Top

Hustle Video (MV)

Performed By: Hayor P
Length: 3:36
Written by: Ayomide Olagun

Hayor P - Hustle Lyrics

Ayomide on this one
Ij again oo

As i wake up this morning
I pray to baba good make you shower your blessings
People they hustle people dey try
People dey suffer people dey cry
Shower your blessing show me your kind

As i dey hustle baba God hustle go pay me yeah
Kowo wole mi ye

As i dey hustle baba God shower your blessings on me
Kowo wole mi ye eh

Baba God gimme this money
All this kin people them dey do me corny
If i wan rap them go say i too funny
Gimme the money make i show them balling
I came from the street i came from the gutter
Don't mind that face mole fo ju jo omo butter
Back in the days tin ba wole wan ni kin bota
Glory be to God every thing tin better
Because i stay ready is knoking on my door
Wan ni omo ti o ja to lon lo panadol
Because i be like ronaldo when i handle the ball
Kin to drop verse kin to rap won ti foo
Ohh nana opi nana lord bless mi than rihhana
Kin nile si maimi kin nile si banana
Ko ma gbo ori mi koma book mi pelu calender

They don't wanna see my blessings
They don't wanna see my suceess
They just wanna see me suffer Baba ba mi kan wo lese
Because emi nor fe kole fun pop c
Emi nor fe kole fun mum c
Fine girl mofe ko da ayami

Shower your blessings show me your kind

Baba this year this year this year moma lowo lo wo
Baba this year this year this year moma te gbe mi o
Because emi nor fe kole fun pop c
Emi nor fe kole fun mum c
Fine girl mofe ko da aya mi

Gburo
Yeahmeh
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Ayomide Olagun
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Hayor P

Tags:
No tags yet