Yeah, yeah
Harry Nooni ooo
Yeah, yeah
I made it on my own
Many pain everyday, no delay, make we pray
Frienemies in my zone
Ba mi pe dealer mi, toh sabi ko wari
Cause I've been all alone
Emi omo logo o
Tin ba korin ema jo oo
Won jo bi ojoko to o
Dem no fitu understand
Understand o, understand o
Bi moshey n gapa ooo
Understand o, understand o
As i dy jupa pa jupa o,
Make them dy dance to my tungba oo
Them no fit to understand
Understand, understand
Try enjoy make you carry fine lady
Ile ijo motu gbede like may D
Roll ya waist , baby make me go crazy
Ile ijo motu gbede like may D
Ma jaye orimi
Ma jaye orimi
Ma jaye orimi
Leko, awon temi lagege baba eko
Enemies down, won fenu gbesho
Ahn ahn , won le relate o
Shebi oluwa gon ni baba eto
Ahn ahn oun logba mi ama local geee
Them no fi to understand
Understand o, understand o
Bi moshey n gapa ooo
Understand o, understand o
As i dy jupa pa jupa o,
Make them dy dance to my tungba oo
Them no fit to understand
Understand o, understand o
Them no fitu understand
Them no fitu understand