Back to Top

Harklex - AYE (feat. Governors_violinist) Lyrics



Harklex - AYE (feat. Governors_violinist) Lyrics
Official




I Dey work everyday eh
Make I Dey make money daily
My brain calculate eh
Man want to elevate
I no won see my friend dey come
Make I Dey hide my face
Jehovah bless me on time
Make he no turn to disgrace
Aye aye aye
Aye mo she fila
Aye aye aye
Aye aye to to oh
If they don't like you gba gbe
Nothing you fit do nigga (o le te aye lorun)
Aye aye aye
Ko Olorun ma je ka ri ija aye
Ninu aye omo aye ra ile
Ninu aye omo aye suffer
Ninu aye omo aye shaye
Ninu aye omo aye sober
Everyday grind I no wan be loser
Jah show face your boi be loner
Bless me to push more harder
Promise I no go break the ladder
Even though you don't wish me well oh
I wish you what I wish myself oh
No space to hate oh
Pawo jaye Soweto
Baba bless me on time
Make he no late oh
Make he no late oh
Family Dey oh
As I dey hustle
Make the hustle pay oh
Aragbe laye
Ara ara ara aragbe laye
Baba jowo
Je'n raye gbe
Je'n ra Je'n ra Je'n ra je'n raye gbe
Ara ara ara aragbe laye
Make he no late oh
Family dey oh
As i dey hustle
Make hustle pay oh
Ninu aye omo aye ra ile
Ninu aye omo aye suffer
Ninu aye omo aye shaye
Ninu aye omo aye sober
Everyday grind I no wan be loser
Jah show face your boi be loner
Bless me to push more harder
Promise I no go break the ladder
( Ninu aye omo aye ra ile
Ninu aye omo aye suffer
Ninu aye omo aye shaye
Ninu aye omo aye sober
Everyday grind I know won be loser
Jah show face your boi be loner
Bless me to push more harder
Promise I no go break the ladder)
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

I Dey work everyday eh
Make I Dey make money daily
My brain calculate eh
Man want to elevate
I no won see my friend dey come
Make I Dey hide my face
Jehovah bless me on time
Make he no turn to disgrace
Aye aye aye
Aye mo she fila
Aye aye aye
Aye aye to to oh
If they don't like you gba gbe
Nothing you fit do nigga (o le te aye lorun)
Aye aye aye
Ko Olorun ma je ka ri ija aye
Ninu aye omo aye ra ile
Ninu aye omo aye suffer
Ninu aye omo aye shaye
Ninu aye omo aye sober
Everyday grind I no wan be loser
Jah show face your boi be loner
Bless me to push more harder
Promise I no go break the ladder
Even though you don't wish me well oh
I wish you what I wish myself oh
No space to hate oh
Pawo jaye Soweto
Baba bless me on time
Make he no late oh
Make he no late oh
Family Dey oh
As I dey hustle
Make the hustle pay oh
Aragbe laye
Ara ara ara aragbe laye
Baba jowo
Je'n raye gbe
Je'n ra Je'n ra Je'n ra je'n raye gbe
Ara ara ara aragbe laye
Make he no late oh
Family dey oh
As i dey hustle
Make hustle pay oh
Ninu aye omo aye ra ile
Ninu aye omo aye suffer
Ninu aye omo aye shaye
Ninu aye omo aye sober
Everyday grind I no wan be loser
Jah show face your boi be loner
Bless me to push more harder
Promise I no go break the ladder
( Ninu aye omo aye ra ile
Ninu aye omo aye suffer
Ninu aye omo aye shaye
Ninu aye omo aye sober
Everyday grind I know won be loser
Jah show face your boi be loner
Bless me to push more harder
Promise I no go break the ladder)
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Jeje Akindele
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Harklex



Harklex - AYE (feat. Governors_violinist) Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Harklex
Language: English
Length: 3:01
Written by: Jeje Akindele
[Correct Info]
Tags:
No tags yet