Back to Top

Gold Marley - Money Lyrics



Gold Marley - Money Lyrics




Everyman with different thinking
How I go get money mofagbo mi reason
Hell nobody fit to shenk me
If I get my money they no fit to shenk me
Iya laya anybody
Kon to foriii beee motigbe body
So I better keep ham lowkey
When the money drop i go keep it lowkey
Enter street kose dating
VPN Gbemi losi Miami
Oh my brother what's the login
When the money drop we go deh happy

Money
When the money drop 'we happy
Can't you see am busy
If I no reply you am sorry
Fun won ni gon' gon
Orin tota bi shakitibobo
Otiipor gannn
Orin tota lenu to tun yo ina

Look look look at me steady on my grind omo koremi
Mo jii lati 2:30 motepa mose kin le ra Bentley
I put my soul in the game if I no get money na me get the pain
Enu olese eje ko ye won pe enu oleseee

Hustle 24/7
As you can see omo koderun
Plenty zero for my Aza
Omo aye you no deh my level

Money
When the money drop 'we happy
Can't you see am busy
If I no reply you am sorry
Fun won ni gon' gon
Orin tota bi shakitibobo
Otiipor gannn
Orin tota lenu to tun yo ina

Money
When the money drop 'we happy
Can't you see am busy
If I no reply you am sorry
Fun won ni gon' gon
Orin tota bi shakitibobo
Otiipor gannn
Orin tota lenu to tun yo ina
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Everyman with different thinking
How I go get money mofagbo mi reason
Hell nobody fit to shenk me
If I get my money they no fit to shenk me
Iya laya anybody
Kon to foriii beee motigbe body
So I better keep ham lowkey
When the money drop i go keep it lowkey
Enter street kose dating
VPN Gbemi losi Miami
Oh my brother what's the login
When the money drop we go deh happy

Money
When the money drop 'we happy
Can't you see am busy
If I no reply you am sorry
Fun won ni gon' gon
Orin tota bi shakitibobo
Otiipor gannn
Orin tota lenu to tun yo ina

Look look look at me steady on my grind omo koremi
Mo jii lati 2:30 motepa mose kin le ra Bentley
I put my soul in the game if I no get money na me get the pain
Enu olese eje ko ye won pe enu oleseee

Hustle 24/7
As you can see omo koderun
Plenty zero for my Aza
Omo aye you no deh my level

Money
When the money drop 'we happy
Can't you see am busy
If I no reply you am sorry
Fun won ni gon' gon
Orin tota bi shakitibobo
Otiipor gannn
Orin tota lenu to tun yo ina

Money
When the money drop 'we happy
Can't you see am busy
If I no reply you am sorry
Fun won ni gon' gon
Orin tota bi shakitibobo
Otiipor gannn
Orin tota lenu to tun yo ina
[ Correct these Lyrics ]
Writer: JAYSON COLIN JACKSON, ROBERT CHAPMAN
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid, Songtrust Ave

Back to: Gold Marley



Gold Marley - Money Video
(Show video at the top of the page)

Click here to scroll the video with page

Performed By: Gold Marley
Language: English
Length: 2:20
Written by: JAYSON COLIN JACKSON, ROBERT CHAPMAN
[Correct Info]
Tags:
No tags yet