Baby whine it slow
If u come close
You already know
I can change your life like a tra, trans
I go change your life like a transformer
My likkle loving lovey
Are you feeling the loving loving
Na my pikin u go carry carry
Let us create our own story, cheri
You be the one I wanna marry marry
She dey prepare bomb gari gari, Chai
You go be my wifey wifey and I go be your hubby hubby, yeaii
Too much melanin, I'm in love with the coco
My likkle fire burn, no dey play me like yo-yo
Say girl u murda dem, I am calling the po-po
Say girl you fired dem, say when u move, no man not fit move
Transformer ye, transformer
I go change your life like a transformer
Eh eh, transformer
I go change your life like a transformer
Transformer
I go change your life like a transformer
Eh eh, transformer
Gidz with the moves, with the Sapology
Oninye
I go change your life no more catastrophe
Oninye
I will put my life on the line for you don't you worry
Oninye
Babe I got a plan follow, follow ma lead
Oninye
Follow, follow my lead yeah
Oninye
Oninye don't fear mama ah ah
Call me ye, I no go decline you mama ah ah
Hold me ye, hold me ye don't fear mama
Like hold me yeah, I no go deny you mama
Transformer ye, transformer
I go change your life like a transformer
Eh eh, transformer
I go change your life like a transformer
Transformer
I go change your life like a transformer
Eh eh, transformer