Da da da da
De de de de de
Da da da da
Di di di di di
Do do do do do ye ye ye
My baby no listen to them
No they no sabi oh oh
You can do shakara for them
Since you too sabi oh oh
You know the only thing dey want na your body oh oh
But you know say na my own oh oh oh
Oh my God
See my baby fine
I don't know her size
But damn,that ass too large
And all these boys want a piece oh yeah
Wetin be this oh
If I see una here I go kill somebody oh
Time don come (Ohhho)
Time don come
It's time to prove myself
That I can be the man
Oh baby,time don reach oh yeah
Wetin be this oh
Baby let me prove that I can be your man
(Ghen Ghen)
Trobul in Paradise oh
Trobul in Paradise oh
Trobul in Paradise oh (Uuuyeah)
(Ghen Ghen)
Trobul in Paradise oh
Trobul in Paradise oh
Trobul in Paradise oh (Uuuyeah)
(Ghen Ghen)
Gbe ti Gbe Gbe
Gbe ti Gbe Gbe
Girl,this my heart wey you wan spoil see no try am oh
Gbe ti Gbe Gbe Gbe
Gbe ti Gbe Gbe Gbe
Girl,no go break my heart
Baby girl no try am oh 'cos
Me I no get warranty
So girl just take it easy
And if you hear say person dey fight for you it was probably me girl
Nwanyi oma
Nwanyi oma
My baby I see you
Ogini na fioo eh
Time don come (Ohhho)
Time don come
It's time to prove myself
That I can be the man
Oh baby,time don reach oh yeah
Wetin be this oh
Baby let me prove that I can be your mahn
(Ghen Ghen)
Trobul in Paradise oh
Trobul in Paradise oh
Trobul in Paradise oh (Uuuyeah)
(Ghen Ghen)
Trobul in Paradise oh
Trobul in Paradise oh
Trobul in Paradise oh (Uuuyeah)
(Ghen Ghen)
Trobul,Trobul
I no fit handle
Trobul,Trobul
In paradise
Trobul in Paradise oh
Trobul in Paradise oh
Trobul in Paradise oh
Trobul in Paradise oh
Trobul in Paradise oh
Trobul in Paradise oh (Eeeyeah ye ye ye)