Back to Top

Lighter No Dey Video (MV)

Performed By: Gene Okeke
Language: English
Length: 3:34
Written by: Kosy Okeke

Gene Okeke - Lighter No Dey Lyrics

Hmmmm
Ahhhh
Eh he

This one na for people wey sabi as e dey go yeah
Wey dey pray night and day make e be say them blow eh
Alaye no think am
See Oluwa no dey sleep eh
Say im go give you and e no go end for there

It's not an easy thing to be me
Shey you know
After the hustle and the bustle
Shey you know
Man body no be firewood eh
Shey you know
After a long day,I need to relax but
Lighter no dey (Lighter no dey)
I wonder the reason (Wonder the reason)
Na wetin dey sup here (Wetin dey sup here)
After a long day eh eh eh eh aye
Eh Eh,Eh Eh,Aye Aye Aye
Eh Eh,Eh Eh,Aye Aye Aye
Eh Eh,Eh Eh,Aye Aye Aye
Eh Eh,Eh Eh,Hmmmm

Back then,when they no gree make I track them
When they think say I no go catch them
But Oluwa help me mad them,eh eh eh
Back then,yeah
When they give me only one good for WhatsApp oh oh oh eh
Na Nike abi? Chei!
Landlord
Oga Landlord
No carry me comot for your house oga Landlord,eh eh eh
Bankrupt
Your boy is bankrupt
Last card na 20 bucks and that is if you round up (Ahhhh)

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Kosy Okeke
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Gene Okeke

Tags:
No tags yet