Back to Top

Garbe J - KILONIMOSHE Lyrics



Garbe J - KILONIMOSHE Lyrics




Ye ye ooo
Kilonimoshe oooo wo wo yeah
Shogbetinz say nana oooo
Call me garbe j

Dem dey talku talku my matter
Dem dey carry am for head with oshuka
Dem dey go back and forth dem dey banter
But me i no send dem their mama
Anytime i pass dem go luku luku
Dem dey talk for my back
Dem dey yimu yimu
But i gat jah on my side
Nothing dem fit do
No be you dey feed me
So what you can do

Kilonimoshe ooo
Kilonimoshe
Kilonimoshe ooo
Kilonimoshe
Kilonimoshe ooo
Kilonimoshe
Won ma suro mi leyin oo

Kilonimoshe ooo
Kilonimoshe
Kilonimoshe ooo
Kilonimoshe
Kilonimoshe ooo
Kilonimoshe
Ko ma suro mi leyin ooo

Awon aleyida dem wan stop my shine
But dem no fit cos na Kainji dam
Me i get vibe
And you know i like to chop life oh no
Me i can't lose cos i don't snooze
And you know say me i get juice
Same people wey dem say dem gat you
Na the same people wey go try hurt you
Dem wan see my low
But dey don't know
Say me be the baddest combo
Bad man killer dem know
Try violate me and the men dem show
In a black benzo
Men like king Benzo
Izzy baba melo
Omo ma sere
And i gat god wey dey cover me ooo
And i gat god wey dey cover me ooo


Kilonimoshe ooo
Kilonimoshe
Kilonimoshe ooo
Kilonimoshe
Kilonimoshe ooo
Kilonimoshe
Won ma suro mi leyin oo

Kilonimoshe ooo
Kilonimoshe
Kilonimoshe ooo
Kilonimoshe
Kilonimoshe ooo
Kilonimoshe
Kon ma suro mi leyin ooo


Oohh ooh oohh ooh
Me i get god oo
I get god oo
I get god oo
I get god oo
I get god oo
I get god oo
I get god oo
I get god oooo uuhh
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Ye ye ooo
Kilonimoshe oooo wo wo yeah
Shogbetinz say nana oooo
Call me garbe j

Dem dey talku talku my matter
Dem dey carry am for head with oshuka
Dem dey go back and forth dem dey banter
But me i no send dem their mama
Anytime i pass dem go luku luku
Dem dey talk for my back
Dem dey yimu yimu
But i gat jah on my side
Nothing dem fit do
No be you dey feed me
So what you can do

Kilonimoshe ooo
Kilonimoshe
Kilonimoshe ooo
Kilonimoshe
Kilonimoshe ooo
Kilonimoshe
Won ma suro mi leyin oo

Kilonimoshe ooo
Kilonimoshe
Kilonimoshe ooo
Kilonimoshe
Kilonimoshe ooo
Kilonimoshe
Ko ma suro mi leyin ooo

Awon aleyida dem wan stop my shine
But dem no fit cos na Kainji dam
Me i get vibe
And you know i like to chop life oh no
Me i can't lose cos i don't snooze
And you know say me i get juice
Same people wey dem say dem gat you
Na the same people wey go try hurt you
Dem wan see my low
But dey don't know
Say me be the baddest combo
Bad man killer dem know
Try violate me and the men dem show
In a black benzo
Men like king Benzo
Izzy baba melo
Omo ma sere
And i gat god wey dey cover me ooo
And i gat god wey dey cover me ooo


Kilonimoshe ooo
Kilonimoshe
Kilonimoshe ooo
Kilonimoshe
Kilonimoshe ooo
Kilonimoshe
Won ma suro mi leyin oo

Kilonimoshe ooo
Kilonimoshe
Kilonimoshe ooo
Kilonimoshe
Kilonimoshe ooo
Kilonimoshe
Kon ma suro mi leyin ooo


Oohh ooh oohh ooh
Me i get god oo
I get god oo
I get god oo
I get god oo
I get god oo
I get god oo
I get god oo
I get god oooo uuhh
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Oluwole Masebinu
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Garbe J



Garbe J - KILONIMOSHE Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Garbe J
Language: English
Length: 2:15
Written by: Oluwole Masebinu
[Correct Info]
Tags:
No tags yet