Gad The ScreamerOdogwu
Everything set already but I just can tell you're peng my dear
You're peng my dear
As you done come already I just can tell you dey get ideas
You dey get ideas
The kain plans wey I get for you locally
I go like to dey show am to you globally
The kain plans wey I get dem go totori your chest
The kain plans wey I get for you locally
I go like to dey show am to you globally
The Kain plans wey I get dem go totori your chest
E no matter how old we dey
No matter how old we dey
You know I'm gonn' still call you babe
Know I'm gonn' still call you babe
E no matter how old we dey
No matter how old we dey
You know I'm gonn' still call you babe
Know I'm gonn' still call you babe
Nobody asked my opinion
But I kinda think you're beautiful
These days I'm a minion a
Yes-man to your style cuz you're dutiful
They say I shouldn't wanna go that far but I wanna treat your body like it's no man's land
They say I shouldn't wanna go that far but I wanna treat your body like it's no man's land
The kain plans wey I get for you locally
I go like to dey show am to you globally
The plans wey I get dem go totori your chest
The kain plans wey I get for you locally
I go like to dey show am to you globally
The kain plans wey I get dem go totori your chest
E no matter how old we dey
No matter how old we dey
You know I'm gonn' still call you babe
Know I'm gonn' still call you babe
E no matter how old we dey
No matter how old we dey
You know I'm gonn' still call you babe
Know I'm gonn' still call you babe
Oh uuuhhhh
No matter how old we dey
You know I'm gonn' still call you babe
No matter how old we dey
Gad The ScreamerOdogwu
Know I'm gonn' still call you babe
No matter how old we dey
You know I'm gonn' still call you babe
Eii
Gad The Screamer