Back to Top

Gabby Records - See Me Finish (feat. Spice Priezt, Somawine & Dennixx) Lyrics

Gabby Records - See Me Finish (feat. Spice Priezt, Somawine & Dennixx) Lyrics
Official

O fele gan
Burst inna the place like who carry gun
Blow keke ke from Palms Dè junction
If my hustle was a movie, e go be High Tension
Tough times, low nights, i be my own motivation
Cause nobody understand my vibration
Na who get na him dem sabi
I no know who make that stupid law
Na make i dey on ghost mode Make dem nor see me finish, see me finish
Na make i dey on a ghost mode Make dem nor see me finish
No see me finish
Money importanta
Under money trees i dey tie my rope
Cause after everything is said and done
Na where the money go dey, i go
Cos na when you get money your face go show
Money trees i dey tie my rope
Cause after everything is said and done
Cos na when you get money your face go show
So na where the money go dey i go
Assalamu alaikum, waalaikum salam
No cause for alarm, make money full caravan
Owo bi ti Jagaban, hmm hmm hmm
No be mere mouth Mark take grind come turn Zuckerberg
Give me the money bag
If no be money matter, e no suppose be alignment, Suppose be alignment
Ki owo po po po, ki owo po lati
Ki owo po po po, owo BTC yeah
Owo BTC yeah, long long money till infinity yeah

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

O fele gan
Burst inna the place like who carry gun
Blow keke ke from Palms Dè junction
If my hustle was a movie, e go be High Tension
Tough times, low nights, i be my own motivation
Cause nobody understand my vibration
Na who get na him dem sabi
I no know who make that stupid law
Na make i dey on ghost mode Make dem nor see me finish, see me finish
Na make i dey on a ghost mode Make dem nor see me finish
No see me finish
Money importanta
Under money trees i dey tie my rope
Cause after everything is said and done
Na where the money go dey, i go
Cos na when you get money your face go show
Money trees i dey tie my rope
Cause after everything is said and done
Cos na when you get money your face go show
So na where the money go dey i go
Assalamu alaikum, waalaikum salam
No cause for alarm, make money full caravan
Owo bi ti Jagaban, hmm hmm hmm
No be mere mouth Mark take grind come turn Zuckerberg
Give me the money bag
If no be money matter, e no suppose be alignment, Suppose be alignment
Ki owo po po po, ki owo po lati
Ki owo po po po, owo BTC yeah
Owo BTC yeah, long long money till infinity yeah
Na make i dey on a ghost mode Make dem nor see me finish
No see me finish
Money importanta
Under money trees i dey tie my rope
Cause after everything is said and done
Na where the money go dey, i go
Cos na when you get money your face go show
Money trees i dey tie my rope
Cause after everything is said and done
Cos na when you get money your face go show
So na where the money go dey i go
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Osunde Monday, Gidigo Dennis, Somawine Uche
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Gabby Records

Gabby Records - See Me Finish (feat. Spice Priezt, Somawine & Dennixx) Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Gabby Records
Language: English
Length: 2:55
Written by: Osunde Monday, Gidigo Dennis, Somawine Uche
[Correct Info]
Tags:
No tags yet