Back to Top

Fresh Guy Deccy - Human Being Lyrics

Fresh Guy Deccy - Human Being Lyrics

I got one and only one thing to tell you this time

Wahala dey for everywhere oh
Wahala dey for everywhere
Wahala dey for everywhere oh
And na human being be wahala oh
Wahala dey for everywhere oh
Wahala dey for everywhere
Wahala dey for everywhere oh
And na human being be wahala oh

If you enter SA them fit kpai you there
If you enter USA them fit drive you there
If you enter Italy them fit fight you there
Even Pakistan make them no sight you there
Before you enter school you go bribe person
Before you pass exam you go bribe person
Before you finish school you go bribe person
Even when you need work you go
When you enter church sef you go buy blessing
Pay money make them unlock your destiny
Wetin I do you brother wey you want dey vex for me?
Me I know as e dey go you want dey lecture me
Police slap you you want pour your vex on me
Where you dey when Naira Marley been dey make soapy
Where you dey when Davido been dey bless shoki
I been dey hustle back then you dey chau shaki

Wahala dey for everywhere oh
Wahala dey for everywhere
Wahala dey for everywhere oh
And na human being be wahala oh
Wahala dey for everywhere oh
Wahala dey for everywhere
Wahala dey for everywhere oh
And na human being be wahala oh

Before you get visa you go drop money
Before you reach high table you go get money
Once you enter BBNaija you go chop money
Regina Daniel na your sister you go drop money
Before you make money you go make money
I've been rapping since Adekunle toast Simi
No be my fault say this days you no fit trust Simbi
I be Naija that no mean you no go trustee me
And For road side police thema check gallery
Cos a times sef police they are owe salaries
Driving many men to the smoke cannabis
And our girls they are forced to the sell downer lips
Thema crazy!
Enjoy the fruit of democracy
And I came here to drop a massage
Tribalism make we tackle firstly

Wahala dey for everywhere oh
Wahala dey for everywhere
Wahala dey for everywhere oh
And na human being be wahala oh
Wahala dey for everywhere oh
Wahala dey for everywhere
Wahala dey for everywhere oh
And na human being be wahala oh

And na human being be wahala oh
And na human being be wahala oh
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Desmond Awunah
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Fresh Guy Deccy - Human Being Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Fresh Guy Deccy
Language: English
Length: 3:40
Written by: Desmond Awunah

Tags:
No tags yet