[ Featuring Raybekah ]
...I want the money
Spray me money
Give me money
Oyaaaaa
Cut soap for me ah
I want the money
Spray me money
Give me money
Ogaaaa
Cut soap for me ah
Shey If I tell you all the places
Wey I don go
To get this soap
Shey you go fit do am
Do you know what I know oooooh
Dem go Dey tell you say
Make you cut soap for them
When dem no know
The whole problem
Say why do you wanna stress my life
Why you wanna stress my life
Uuuuh oooh uuuh uuuh
They want the money
Give them money
Spray them money
Brother cut soap for me
They want the money yeah
Spray them money oh oh
Give them money oh oh
Cut soap oga oh oh
See wetin Desmond Eliot don cause
Everybody don run
Don chop
We need the money
Fiokee you want some
Spray the money like oh my gosh
Eh
Shey you go catch soap for me
Fi fi
I go give you some with
Fisi
Fiokee you know the way I like it
Oh oh oh
I want the money
Spray me money
Cut it for me
Ooooooh
Give me soup buddy eh
I want the moneycular
Particular
Auntycular
Particular
Chop the mular
Jovani you say
I like that your smile oooooh
Oh naaaaa
Na na na
Na only pant wey I wear wear
You Dey feel am oshey
Guitar Interlude .....
#Omgitsfiokee
I want the mo mo money
Spray them some mo mo money
Fiokee get the money
Bill am when you see am oh baby
See as i dey here we dey here so
DeeYasso Fiokee oh!
We dey vibe we dey
Chill in the studio
No time we dey flex you know