Back to Top

Amen Video (MV)




Performed By: Ferrado Classic
Language: English
Length: 2:17
Written by: Rasheed Wareez
[Correct Info]



Ferrado Classic - Amen Lyrics




Mama tell me say no fear e go set
One day I go pull up in my Mercedes Benz
Every day I deh try all best
I can't be the last and I beat with my chest
Ahhh ahn
Everyday i deh hustle
We deh grind from jungle to jungle
Ori Bamishe Eleda masun
Make the money plenty heavy heavy
No sleeping
No snoozing
No dulling
Zero panic where I came from
IDMe
EDD
IRS
Teramo lappy mi o le gbe ibon
Make them feel my vibe from California Texas even Hong Kong
Ahnn eeey ahnn

Amen
Eey Amen
Baba shower your blessings
Amen
Eyy eey Amen oo
Mersarati buggati
Amen ahn ahn
Make I buy lambo for mommy
Make the money heavy heavy eeyyy


God don cover me
Labaja
When the money enter
I go para paran
Like bi ladin
I deh fire fire
Everyday
I deh shamayan
Won o le gbe gessi
No mercy
Do my things
Jejely
Gbe omo meji ninu GLE
Eey Eey
All I want is good life
Say bye bye to bad life
Make the money enter haaan
Me wan enjoy
I no wan suffer
I wan enjoy yeeeeh yeeh
Mo fe jaye Mii Yeeeeh eeeey
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Mama tell me say no fear e go set
One day I go pull up in my Mercedes Benz
Every day I deh try all best
I can't be the last and I beat with my chest
Ahhh ahn
Everyday i deh hustle
We deh grind from jungle to jungle
Ori Bamishe Eleda masun
Make the money plenty heavy heavy
No sleeping
No snoozing
No dulling
Zero panic where I came from
IDMe
EDD
IRS
Teramo lappy mi o le gbe ibon
Make them feel my vibe from California Texas even Hong Kong
Ahnn eeey ahnn

Amen
Eey Amen
Baba shower your blessings
Amen
Eyy eey Amen oo
Mersarati buggati
Amen ahn ahn
Make I buy lambo for mommy
Make the money heavy heavy eeyyy


God don cover me
Labaja
When the money enter
I go para paran
Like bi ladin
I deh fire fire
Everyday
I deh shamayan
Won o le gbe gessi
No mercy
Do my things
Jejely
Gbe omo meji ninu GLE
Eey Eey
All I want is good life
Say bye bye to bad life
Make the money enter haaan
Me wan enjoy
I no wan suffer
I wan enjoy yeeeeh yeeh
Mo fe jaye Mii Yeeeeh eeeey
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Rasheed Wareez
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid


Tags:
No tags yet