Back to Top

Fboy - Hamida Lyrics



Fboy - Hamida Lyrics




Ohh LORD
I need mercy mercy mercy
Dis gal no go
Kill kill person
It's Fboy way
The only way
Ohh LORD
I need mercy mercy mercy
Dis gal no go
Kill kill person

Hamida dance for me
All d things wey u want
On me
You're d type dat i want
For me
No dey shy
Feel free with me

Slow down
Dis ur loving
Dey shutdown
U got d body
GOD damn
All dis boys
No fit dey ur side

Baby slow down
Dis ur loving
Dey shutdown
U got d body
GOD damn
All dis boys
No fit dey ur side

No dey mind dem
Baby gal
U so pretty
Can i get ur number
Make i call u later

Hamida dance for me
All d things wey u want
On me
You're d type dat i want
For me
No dey shy
Feel free with me

She got d beauty yea

She a killer oo

She no dey chill
With no regular
Not d type
U go wan turn down
She dey flex
With d original
No bad vibe
Dey with her
Ehh
She dey vibe all day
Dis her loving
Make a man go craze
I go dey with u
All day long
Baby gal
Come dance for me

Hamida dance for me
All d things wey u want
On me
You're d type dat i want
For me
No dey shy
Feel free with me

Slow down
Dis ur loving
Dey shutdown
U got d body
God damn
All dis boys
No fit dey ur side

Baby slow down
Dis ur loving
Dey shutdown
U got d body
God damn
All dis boys
No fit dey ur side

Dance for me

Hamida dance for me
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Ohh LORD
I need mercy mercy mercy
Dis gal no go
Kill kill person
It's Fboy way
The only way
Ohh LORD
I need mercy mercy mercy
Dis gal no go
Kill kill person

Hamida dance for me
All d things wey u want
On me
You're d type dat i want
For me
No dey shy
Feel free with me

Slow down
Dis ur loving
Dey shutdown
U got d body
GOD damn
All dis boys
No fit dey ur side

Baby slow down
Dis ur loving
Dey shutdown
U got d body
GOD damn
All dis boys
No fit dey ur side

No dey mind dem
Baby gal
U so pretty
Can i get ur number
Make i call u later

Hamida dance for me
All d things wey u want
On me
You're d type dat i want
For me
No dey shy
Feel free with me

She got d beauty yea

She a killer oo

She no dey chill
With no regular
Not d type
U go wan turn down
She dey flex
With d original
No bad vibe
Dey with her
Ehh
She dey vibe all day
Dis her loving
Make a man go craze
I go dey with u
All day long
Baby gal
Come dance for me

Hamida dance for me
All d things wey u want
On me
You're d type dat i want
For me
No dey shy
Feel free with me

Slow down
Dis ur loving
Dey shutdown
U got d body
God damn
All dis boys
No fit dey ur side

Baby slow down
Dis ur loving
Dey shutdown
U got d body
God damn
All dis boys
No fit dey ur side

Dance for me

Hamida dance for me
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Usman Yaro
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Fboy



Fboy - Hamida Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Fboy
Language: English
Length: 2:52
Written by: Usman Yaro
[Correct Info]
Tags:
No tags yet