Intro:
One A one V music
How much I go pay, your beauty
(They call me FayRoss ohh noo)
What more can I say
(It's cool X the fine face producer)
Verse:
I don tey, for your domot
And I don check my time
Time e don dey go
All the way from Edo
I dey find my sisi eko o
But as I reach your domot
You tell me say make i comot
Baby je kin wole
Asiko ti lo baby
And I go move ahead
To ba daro ola
Shey na like this you go pay me
Amaka dem say you too like money
So I gat to secure my pocket o baby ee
Ifoma dem say you too like money
So I gat to secure my pocket o (baby)
Baby
Chorus:
I for like to run your race o (Race)
But the thing be say baby you no give me the grace o
You just dey hold me like trace o (Trace)
And the thing be say
I don too tey for your case o
Crase o, baby o
Verse:
If I follow your beauty
I for don commit
Plenty plenty plenty
Many many many
247 I dey your matter
Na my brain you dey scatter
Na my heart you don scatter
How much I go pay, your beauty
What more can I say
Bolanle dem say you too like money
So I gat to secure my pocket o baby ee
Ifoma dem say you too like money
So I gat to secure my pocket o (baby)
Baby
Chorus:
I for like to run your race o (Race)
But the thing be say baby you no give me the grace o
You just dey hold me like trace o (Trace)
And the thing be say
I don too tey for your case o
Crase o, baby o
I for like to run your race o (Race)
But the thing be say baby you no give me the grace o
You just dey hold me like trace o (Trace)
And the thing be say
I don too tey for your case o
Crase o, baby o
(It's cool x on the mix )