Let's go
Now we started from the mother forkin bottom
Now we're in the top
Nigah wanna try to fork with us
Better think twice
I've gat diamonds dropping on my chains
That i couldn't ever know
Finnest we flow
I dey feel alive
God dey make me so baby
I go spend my money
On your back and body
Malo downgrade mi o omoge
Malo farawe mi o omo eh
Oya gbe funmi o omo
Everytime I see you o
I dey lomo
My money plenty I dey wa mo oh o
Oluwa show me the way
Mo bè ó oh
Make the money plenty plenty plenty
Make we never empty empty empty
Feel the rythym
Oya feel the bass
I dey like the way you whine your waist
Call aunty Kate
Make you call aunty faith
Together make you meet for my gate
Oh no no ni ni no no no
Oh no no no
Finnest again
Malo downgrade mi o omoge
Malo farawe mi o omo eh
Oya gbe funmi o omo
Everytime I see you o,
I dey lomo
Na me be the banger
Na me be the ginger
Na me dey give dem the banger
Wey make dem dey ginger
Mè ogidigan 'gidigan 'gidigan gidigan
Ogidigan 'gidigan 'gidigan gidigan
Shebi na you dey do am for Dangote
Na you dey do am for Otedola o
Edumare show me the way
Mo bè o oh
Bless me as you dey bless Adenuga
No no o
Mè ogidigan 'gidigan 'gidigan gidigan
Ogidigan 'gidigan 'gidigan gidigan
Omo na mose mose, omose mose,
Mose mose
Omo na mose mose, omose mose,
Mose mose
Oya gbe funmi o omo
Every time I see you o, I dey lomo