Back to Top

Stubborn Video (MV)




Performed By: Fankie
Language: English
Length: 2:41
Written by: Okafor Ifechukwu
[Correct Info]



Fankie - Stubborn Lyrics




Sooner
I go look this day
Everything I say
E go dey like play
I no go dey surprise
Tomorrow get belle
I Dey jama jama
And I deliver in my poll

I stubborn Nicodemus o
Things I see for Lagos
Dem been try to tame us
Help me call my neighbors

I stubborn Nicodemus o
Things I see for Lagos
Dem been try to tame us
Help me call my neighbors

Normally (normally)
Normally normally normally (normally)
Normally normally normally
Normally normally( normally )

Normally (normally)
Normally normally normally (normally)
Normally normally normally
Normally normally (normally )

Oh it feels amazing
I just got off from popo
Tell me something I no fit do
Cause I'm here am waiting

You no look at me, I no look at you
A couple things I bury inside
I tell you something you should know
Mastar no proof anything

Hmmmmmmmm

Listen to you for what
How can I carry you for mind
When no be say na you hold my peace
For where
No be say you fit

Everytime am in my feeling
Look at myself in the mirror
Champion boy wey go give you deadly

I stubborn Nicodemus o
Things I see for Lagos
Dem been try to tame us
Help me call my neighbors

I stubborn Nicodemus o
Things I see for Lagos
Dem been try to tame us
Help me call my neighbors

Normally (normally)
Normally normally normally (normally)
Normally normally normally
Normally normally (normally)

Normally (normally)
Normally normally normally (normally)
Normally normally normally
Normally normally (normally )
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Sooner
I go look this day
Everything I say
E go dey like play
I no go dey surprise
Tomorrow get belle
I Dey jama jama
And I deliver in my poll

I stubborn Nicodemus o
Things I see for Lagos
Dem been try to tame us
Help me call my neighbors

I stubborn Nicodemus o
Things I see for Lagos
Dem been try to tame us
Help me call my neighbors

Normally (normally)
Normally normally normally (normally)
Normally normally normally
Normally normally( normally )

Normally (normally)
Normally normally normally (normally)
Normally normally normally
Normally normally (normally )

Oh it feels amazing
I just got off from popo
Tell me something I no fit do
Cause I'm here am waiting

You no look at me, I no look at you
A couple things I bury inside
I tell you something you should know
Mastar no proof anything

Hmmmmmmmm

Listen to you for what
How can I carry you for mind
When no be say na you hold my peace
For where
No be say you fit

Everytime am in my feeling
Look at myself in the mirror
Champion boy wey go give you deadly

I stubborn Nicodemus o
Things I see for Lagos
Dem been try to tame us
Help me call my neighbors

I stubborn Nicodemus o
Things I see for Lagos
Dem been try to tame us
Help me call my neighbors

Normally (normally)
Normally normally normally (normally)
Normally normally normally
Normally normally (normally)

Normally (normally)
Normally normally normally (normally)
Normally normally normally
Normally normally (normally )
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Okafor Ifechukwu
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Fankie

Tags:
No tags yet