Where make I start from
Shey make I begin talk
So if I start to talk
Make you hear me well no be amebo
Think about this song, na oti tò
The government, wò ti ji wan kò
Sho ri èmi mo ti lò ji nò
Mo ti gbe body e le ri mi mò
But that na lie I be naija born
Mo ma kòri gon gon bi ti don gorgorn
But shey you see, as thing dey go some dey smile, some dey cry dey go
Na so e be, when we fear dey yarn
We con dey look, like a luccozade
Some of dem my people dem 'a elevate while other people dem 'a depreciate, any how you find yourself dey appreciate oluwa ni shò wa don't you forget
Where make I start from
Shey make I begin talk
Look at man swerve left, he swerve right
And he came way back
He told me stories that he really heard
He say the government suffer many people
Look at the people don cry and weep
Dey want something differently
Dem dey cry and dey beg for food
No clean water and no good road to ride on
Look at man suffer and man dey cry
And man want more anything mummy
Mummy say nothing go dey for house
Daddy say he needs to ask for more
Look at everybody crying now
Make i tell you something differently
All the pain that you feel right now
Someday everything go dieee
Where make I start from
Shey make I begin talk
Poverty,suffering, people crying the rich are smiling
Oppression, depression
Our nation no safe at all
109 fools are sitting ,are smiling while no employment
People scouting ,boys dey hustle
The youth are scamming
Driving in the night mi o fò
Olopa double cross me mi o fò
Get down from the goddam car mi o fò
Olopa shot in the air mon ti fò oo
Mo ma tin fò
Mo ma tin fò
So I got down from the goddam car as dey want tryna do everything to avoid probbb
E ma lo yinbo
Ye o ye
E ma lo yinbo
Ye o ye
Ma lo ma lo yinbo
Hmmm)
Ma lo yinbooo