Man on a journey of life, I just Dey go I no dey look back o
But me I gats shine my eyes cos enemies them dey set trap o oh oh
Surely I go jump and pass cos I carry Grace and I carry God o oh oh
Incoming sure boy with the vibes , give me chance cos e long pass
Kilimanjaro, Kilimanjaro, Kilimanjaro, Kilimanjaro eeh
Manjaro, Kilimanjaro, Kilimanjaro, Kilimanjaro eeh (times 2)
Burst down biza biza upon me cos who dey work must to chop life o
But they can never see me coming cos I dey wake with
Holly ghost fire, super natural, giving me jinja, wey make I conquer, I table my matter, he reason am asap, you no want better, holly ghost, fire fire them.
Man on a journey of life, I just Dey go I no dey look back o
But me I gats shine my eyes cos enemies them dey set trap o oh oh
Surely I go jump and pass cos I carry Grace and I carry God o oh oh
Incoming sure boy with the plans, give me chance cos e long pass
Kilimanjaro, Kilimanjaro, Kilimanjaro, Kilimanjaro eeh
Manjaro, Kilimanjaro, Kilimanjaro, Kilimanjaro eeh (times 2)
Eh twinkle twinkle little star
Them just dey wonder wonder who you are eh
Fly above up in the sky
Wetin dey happen make them dey wonder eh
Oga fredo, why you come dey tell me make I slow
From pillar to post, they you no know say I get goal
E no go bad if the boy dey ball, pull up with a Louis Vuitton, Christian Dior Dior, high fashion Rahman jago