Abido shaker, I see am
E don start to shake am
As e bend am, I rock am
I don start to nack her
As a copper, I serve am
The body don dey hot , sister
Ngozi wanna murder me
I pray to God to cover me
Show me your ability
You do me some captivity
Because I gentility
I no like to rush this thing
Working in continuity
Dem want make I spray the money
Off, off, off
You no dey for me
I no fit to spray the money
Ngozi do small Small, Ngozi do small small
You showed me love
I can't believe that you moving on
Ngozi do small, small
Ngozi do small small
You showed me love
I cannot believe that you moving on
She say oga do small, small
I no be your true lover
It was a game I didn't mean
To fall for you
So I said if I was a detective
I would have known all of your lies
All of your love, all of your kisses
All of it was fake, all of my love
You took it for granted
Like I wasn't wanted my heart is granted
This heart is f*cked up
Now I'm all messed up
I've been drinking, I've been smoking
Show me your ability
You do me some captivity
Because I gentility
I no like to rush this thing
Walking in continuity
Dem want make I spray the money
Off, off, off
You no Dey for me
I don't need to spray the money
Ngozi do small Small, Ngozi do small, small
You showed me love
I can't believe that you moving on