Back to Top

Emmy Rhymes - Grateful Lyrics

Emmy Rhymes - Grateful Lyrics
Official

Chai, ta ra ra ra, ta ra ra ra
Emmy rhymes ile
Hustle, hustle, every day man pikin dey fine wetin to chop
From January to December, too much trouble, wey fi kill a brother man
Wahala come deh inside
You open door, sapa dey outside
What about the killing and the shooting, people suffering, wetin we wan talk
But who am I not to be grateful
Then I'll probably be a great fool
So many people wey we start from January, I swear where them deh today
Baba wolukomi
Thank you God, I appreciate o, wolukomi
I thank you God, from the bottom of my heart
See my mama, see my papa, see their smiles, e dey give me joy
See my brother, see my sister, every everybody see we deh
Alright Lord, I'm grateful
If I don't thank you, I'll be a great fool, so I'm grateful
Wolukolomo o
If no be cos of you, where I for deh
I saw death, three times still I deh
I'm grateful for progress and process, and access to success, coming in excess
I was a debtor last year, now I be investor this year
This boy weh hunger for kill, but when I call your name
Sapa run away, Baba wolukomi

Wolukomi o
Baba
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Emmanuel Sani
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Emmy Rhymes

Emmy Rhymes - Grateful Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Emmy Rhymes
Language: English
Length: 2:18
Written by: Emmanuel Sani

Tags:
No tags yet