Back to Top

El Nino - Lost (feat. Yhemhi) Lyrics



El Nino - Lost (feat. Yhemhi) Lyrics
Official




Kalakuta
Karishika
All of them boys dem no see me later
Truth is bitter but I gat to face the grind
Me I no Dey smoke for shrine
Say you need to do your thing
And I need to do my thing
That's why I gat to face the grind
Me I gat to chase the bag oh no
I'm sorry
I gat billion dollar dreams so I'm in a hurry
Shout out to them homies
Wey Dey for me when I get struggles
I Dey for you too
Some days I be on my low
But I still Dey don't you vex
Some days I be on my own
I don make mistakes I need to pray
Pray for love and I pray blessing
Every day you live is a lesson
Me I don
Lost
Pray for love and I pray blessing
Every day you live is a lesson
Me I don
Lost
My kele Dey fight
My padi Dey find me
I for Dey your side
But I must fight alone
I know one day I go be alright
I know one day I go be alright
I Dey believe I Dey really pray
For the sunny day
I Dey believe I Dey really pray
For the sunny day
And I no mind
You better don't mind them too
Some days I be on my low
But I still Dey don't you vex
Some days I be on my own
I don make mistakes I need to pray
Pray for love and I pray blessing
Every day you live is a lesson
Me I don
Lost
Pray for love and I pray blessing
Every day you live is a lesson
Me I don
Lost
No ooo way
I been tryna live my life
So I Dey pray eh eh eh
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Kalakuta
Karishika
All of them boys dem no see me later
Truth is bitter but I gat to face the grind
Me I no Dey smoke for shrine
Say you need to do your thing
And I need to do my thing
That's why I gat to face the grind
Me I gat to chase the bag oh no
I'm sorry
I gat billion dollar dreams so I'm in a hurry
Shout out to them homies
Wey Dey for me when I get struggles
I Dey for you too
Some days I be on my low
But I still Dey don't you vex
Some days I be on my own
I don make mistakes I need to pray
Pray for love and I pray blessing
Every day you live is a lesson
Me I don
Lost
Pray for love and I pray blessing
Every day you live is a lesson
Me I don
Lost
My kele Dey fight
My padi Dey find me
I for Dey your side
But I must fight alone
I know one day I go be alright
I know one day I go be alright
I Dey believe I Dey really pray
For the sunny day
I Dey believe I Dey really pray
For the sunny day
And I no mind
You better don't mind them too
Some days I be on my low
But I still Dey don't you vex
Some days I be on my own
I don make mistakes I need to pray
Pray for love and I pray blessing
Every day you live is a lesson
Me I don
Lost
Pray for love and I pray blessing
Every day you live is a lesson
Me I don
Lost
No ooo way
I been tryna live my life
So I Dey pray eh eh eh
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Malik Balogun, Olayemi Ajayi
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: El Nino



Performed By: El Nino
Language: English
Length: 3:23
Written by: Malik Balogun, Olayemi Ajayi

Tags:
No tags yet