[ Featuring Yung Sam ]
If no be Jehovah
Somebody eh
If no be Jehovah
Where I for dey
Somebody eh
6 figures
6 figures
6 figures
Inna mi bank
Nur nuffa dem
Fit bring me down
6 figures
6 figures
6 figures oh
Inna mi bank
Nur nuffa dem
Fit bring me down
Coz I'm a Son of God
S.O.G.
Born dem all
S.O.G.
I dey on top
S.O.G.
I no go fall
S.O.G
I'm a Son of God oh
S.O.G.
Born dem all oh
S.O.G.
I no go fall (somebody eh)
S.O.G.
I dey on top
S.O.G.
As a Son of God
Anywhere I go I dey pass dem all
Shey you know say I get big Jesus
When e red dem no pick up
As a Son of God
Everyday I pray for my life
Hustle everyday every night I no give up
So when you see me dey shine
Make you no dey ask me why
Oh why oh why
Coz I'm a Son of God
Born dem all
S.O.G.
I dey on top
S.O.G.
I no go fall
S.O.G.
I'm a Son of God oh
S.O.G.
Born dem all oh
S.O.G.
I no go fall (somebody eh)
S.O.G.
I dey on top
S.O.G.
See
I say Oluwa cover me
Under Your canopy
I go live to testify
Testify testify of your goodness eh
I say Oluwa cover me
And those wey believe in me
Eh yay! Na an
I no go shame na na
6 figures
6 figures
6 figures
Inna mi bank
Nur nuffa dem
Fit bring me down
6 figures
6 figures
6 figures oh
Inna mi bank
Nur nuffa dem
Fit bring me down
Coz I'm a Son of God
S.O.G.
Born dem all
S.O.G.
I dey on top
S.O.G.
I no go fall
S.O.G
I'm a Son of God oh
S.O.G.
Born dem all oh
S.O.G.
I no go fall
S.O.G.
I dey on top
S.O.G.
Boy Yung Sam Oh oh nur! Nur!
Efe Money Money! Uhn!