Huncho it is ikaleh o
Aye aye ayeee
Voodoo
E too choke o
Ye man make man wicked
Burga
Money make woman naked
Burga
No friend no foe
O logo o lo mo logo
O lofo lo mo lo fo
A geta a sweet info yeah
No friend no foe
O logo o lo mo logo
O lofo lo mo lofo
A get a a sweet info yeah
"I was not born with A silver spoon
Eba mi filefun
E Kirafun
E de Lebolion fun
I was not born with A silver spoon
Eba mi filefun E Kirafun
E de Lebolion fun"
Ha ha ha as you see me soon
Anything I touch go turn gold
E mi omologo
Anywhere I go blessings follow
I dey denge pose
Dem say i dey denge pose
I be actor I be boss
Mo ti fe explode
Nigga I'm on fire
I no like wahala
No time for drama
Just give me good vibe
I'm in good vibe yeah
I dey on my zone I do it on the low
At the same time I can't do it all alone
Focus on my goal u no me i no fit jonze
Lai lai me i no fit jonze
"I was not born with A silver spoon
Eba mi filefun
E Kirafun
E de Lebolion fun
I was not born with A silver spoon
Eba mi filefun E Kirafun
E de Lebolion fun"
Omo ologo 10G
I dey hustle Og
Follow me on IG make i be your real G
Make you be my homie yeah
Omo ko de si alabaro
Many people ti Salaro
Nobody wey know tomorrow
Omo ye mi dance your sorrow
If you see my mama
Help me tell am say i dey my day
I still dey pray for grace o
Today goes tomorrow comes
Tradition dey observation dey
Any problem solution dey
If U no be money matter dey your day
Abeg no friend no foe
O logo o lo mo logo
O lofo lo mo lo o
A geta a sweet info yeah
"No friend no foe
O logo o lo mo logo
O lofo lo mo lofo
A get a a sweet info yeah
I was not born with A silver spoon
Eba mi filefun
E Kirafun
E de Lebolion fun
I was not born with A silver spoon
Eba mi filefun E Kirafun
E de Lebolion fun"