Singalong
What they want from me oh
I no want men wea go stress my mind
Make you comfort me oh
I will be up for you oh
Tell me what they want from me oh
I no want things wea go choke my mind
Make you comfort me oh
I will be up for you oh
I know your blessings come at no cost
Even on top you add me your love
Na you wea don give me wetin I want
Na you wea don give me heaven on earth
I know your blessings come at no cost
Even on top you add me your love
Na you wea don give me wetin I want
Na you wea don give me wetin I want
Stay far away
If e no be blessings I no want am at all
Stay far away
I no want anything wea go kill my joy
Stay far away
If e no be blessings I no want am at all
Stay far away
I no want anything wea go kill my joy
Yea yeaa
What you want from me oh
Na money
Everything you want naim I go give
I go count on you oh
My only
The one wey no Dey tire for me
So stay faraway (yeh)
And as your blessings come my way
I no go ever go astray
I depend on you Yahweh
I see your blessings fall (oh fall)
And then your mercies por (opor)
As you ride with me I go ride with you
Cos I know oh sure
Ah ah ah
Stay far away
If e no be blessings I no want am at all
Stay far away
I no want anything wea go kill my joy
Stay faraway, I no want anything wea go come kill my joy joy