Me i dey miss somebody
I dey miss somebody
D'wessy
It's your boy D'wessy
Me I dey miss somebody
Water full my eyes
I no fit talk am loud
I no fit share the things wey i dey feel e for my heart
Some say na blessing in disguise
E dey make me want to cry
E dey make me want to shed all the tears in my eyes eh
Water full my eyes
I no fit talk am loud
I no fit share the thing wey i dey feel e for my heart
Some say na blessing in disguise
E dey make me want to cry
E dey make me want to shed all the tears in my eyes eh
Cos it's now or never
Me I fit to talk this matter
Wetin remain for me to utter
Cos it's now or never
Me I fit to talk this matter
Wetin remain for me to utter
June 2021 it was that year
Your death made me wonder why life could be so unfair
It was painful
My heart was grieving
I never believed the news i heard that morning
You were brave
You were strong
Na you gan be street OT
Everyone looked up to you and cherished your big HT heart
You made us fall in love with the sport athletics
Na you be our Usain Bolt Sir Loko the machinery
I wish i could have done more
I wish i could have ask more
I wish i could have done a lot of things to create a stronger bond
I've never seen a man so humble
I've never seen a man so cheerful
I've never seen a man who placed everyone younger above him
Brother i saw your music book
And i saw your lyrics too
Like i say i know before you for day my music hook
But i know you in a better place
Free from hate free from pain
Free from the trauma of life
Till we meet again my guy
Chiee
Water full my eyes
I no fit talk am loud
I no fit share the things wey i dey feel e for my heart
Some say na blessing in disguise
E dey make me want to cry
E dey make me want to shed all the tears in my eyes eh
Water full my eyes
I no fit talk am loud
I no fit share the thing wey i dey feel e for my heart
Some say na blessing in disguise
E dey make me want to cry
E dey make me want to shed all the tears in my eyes eh
Cos it's now or never
Me i fit to talk this matter
Wetin remain for me to utter eh
Cos it's now or never
Me i fit to talk this matter
Wetin remain for me to utter
Mama i still don't understand the reason why we fought the day you died
I still don't get the whole scenario
Could it have been a sign
Could it have been a sign of you saying goodbye
It got me pondering when i think of it i cry
Your small Roboche don turn Big D'wessy
I still dey sing i still dey dance and now i dey MC
I think about the times you shared me life lessons
You prayed and all you wished for me was God's blessing
Mama i still dey work for God
But it's been long a read the word
I guess i almost got carried away with the things of the world
Vanity na vanity
Every thing na vanity
I wonder how people choose vanity over sanity
Abusko baby don marry now with four boys
Jemimah don stop to dey chop hot yam wey never don
Awoyo don clock 60 now she singing to my song
19 years passed by your legacy lives on
Chiee
Apeti umu pe je nor le
Apeti umu pe je nor lo oh
Apeti umu pe je nor le
Yo ma uno je nor le
Apeti umu pe je nor le
Apeti umu pe je nor lo oh
Apeti umu pe je nor le
Yo ma uno je nor le
Nepe je norle