Back to Top

Dremo - Pepper Lyrics



Dremo - Pepper Lyrics
Official




You're talking a rubbish
Nkan to ba wu anybody
Rapper wey dey sing song codename
Dremo Drizzy yeah yeah give dem

I spend the money careless okay
People come dey jealous jealous jealous
Even my enemies dey gum body oh
Cuz na money wey dey stop nonsense oh

Let them do the talking talking talk
While l put the work in working work
Melo ni won mi o gbo nkan to n so
Guys know say l be the omo to n so
While I'm making the money
You make the loudest noise make the loudest noise

If you try me l will show you pepper
Show you pepper show you pepper
Me I go lock you up call the popo
Call the popo call the popo
Pikin wey no want him mama rest
Him sef he no go rest
So if you try me I will show you pepper
Show you show you show you pepper

Dem surround you cause you successful
They come around you cause dem dey find something
And if you tell them no you be bad person
But as I be goal getter me I'm balling on them regardless

Let them do the talking talking talk
While l put the work in working work
Melo ni won mi o gbo nkan to n so
Guys know say l be the omo to n so
While I'm making the money
You make the loudest noise make the loudest noise

If you try me l will show you pepper
Show you pepper show you pepper
Me l go lock you up call the popo
Call the popo call the popo
Pikin wey no want him mama rest
Him sef he no go rest
So if you try me I will show you pepper
Show you show you show you pepper
If you try me l will show you pepper
Show you pepper show you pepper
Me I go lock you up call the popo
Call the popo call the popo
Pikin wey no want him mama rest
Him sef he no go rest
So if you try me I will show you pepper
Show you show you show you pepper

Ewo won ewo won ewo won
Bo shey wo wa
Fun won tan fun won tan o
Fun won tan fi won shako
Okay o po ye ye
Ke ma lo fi kan we kan
You're talking a rubbish
You're talking a nonsense
You're talking a thing that don't have experience at all
You're talking a rubbish why this
L will advice my own advice is that
Anybody who anybody who take a stupid thing or post
Online anybody who is the admin he should remove it
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




You're talking a rubbish
Nkan to ba wu anybody
Rapper wey dey sing song codename
Dremo Drizzy yeah yeah give dem

I spend the money careless okay
People come dey jealous jealous jealous
Even my enemies dey gum body oh
Cuz na money wey dey stop nonsense oh

Let them do the talking talking talk
While l put the work in working work
Melo ni won mi o gbo nkan to n so
Guys know say l be the omo to n so
While I'm making the money
You make the loudest noise make the loudest noise

If you try me l will show you pepper
Show you pepper show you pepper
Me I go lock you up call the popo
Call the popo call the popo
Pikin wey no want him mama rest
Him sef he no go rest
So if you try me I will show you pepper
Show you show you show you pepper

Dem surround you cause you successful
They come around you cause dem dey find something
And if you tell them no you be bad person
But as I be goal getter me I'm balling on them regardless

Let them do the talking talking talk
While l put the work in working work
Melo ni won mi o gbo nkan to n so
Guys know say l be the omo to n so
While I'm making the money
You make the loudest noise make the loudest noise

If you try me l will show you pepper
Show you pepper show you pepper
Me l go lock you up call the popo
Call the popo call the popo
Pikin wey no want him mama rest
Him sef he no go rest
So if you try me I will show you pepper
Show you show you show you pepper
If you try me l will show you pepper
Show you pepper show you pepper
Me I go lock you up call the popo
Call the popo call the popo
Pikin wey no want him mama rest
Him sef he no go rest
So if you try me I will show you pepper
Show you show you show you pepper

Ewo won ewo won ewo won
Bo shey wo wa
Fun won tan fun won tan o
Fun won tan fi won shako
Okay o po ye ye
Ke ma lo fi kan we kan
You're talking a rubbish
You're talking a nonsense
You're talking a thing that don't have experience at all
You're talking a rubbish why this
L will advice my own advice is that
Anybody who anybody who take a stupid thing or post
Online anybody who is the admin he should remove it
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Raymond Aboriomoh
Copyright: Lyrics © CTSO MUSIC

Back to: Dremo



Dremo - Pepper Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Dremo
Language: English
Length: 3:14
Written by: Raymond Aboriomoh

Tags:
No tags yet