Back to Top

MY SPACE (feat. GB Samz) Video (MV)




Performed By: Don Tizz
Language: English
Length: 3:20
Written by: Olatunde Shittu, Oseni Samuel




Don Tizz - MY SPACE (feat. GB Samz) Lyrics




Heyo Tizz me baby

I get story i wan talk o (talk o talk o)
So many things wey dey sup o (sup o sup o)
Dem dey pray to God make i fall o (fall o fall o)
I want blessing wey i go shout oh my God o (holy ghost fire)

Nah monkey dey work nah baboon dey chop am o
(you better know wetin you wan talk)
If i no say anything no mean say make you check am o
You go collect, no whine me for here

Nobody go feel my pain
All my focus on my pay
Leave me alone in my space
Steady grinding and keeping my pace
Nobody go feel my pain
All my focus on my pay
Leave me alone in my space
Steady grinding and keeping my pace

Why you won dey whine me?
No be money matter then i'm not replying o
Shoutout to all the niggas trying
Make dem hear my song make dem dey find me o
From Naija to UK, California
Dem go feel the boy and my glory is near
F*ck Corona my vibe nah the virus
E go go viral you know i'm a winner
So koroba koroba
Drunk till i am hungover
Cause all bills o fe pami
E bami Bo ko lo far
Koroba koroba
Drunk till i am hungover
Cause all bills o fe pami
E bami Bo ko lo far

Nobody go feel my pain
All my focus on my pay
Leave me alone in my space
Steady grinding and keeping my pace
Nobody go feel my pain
All my focus on my pay
Leave me alone in my space
Steady grinding and keeping my pace

Yh plotting
Mapping all my lines nigga I've been solving
Really pushing all my P's, it is bread or nothing
If it's not about the cash please don't try to call me
Steady hustling
Folding all my stacks, I say no to suffering
On my knees I pray to jah makii Baba bless me
So I steady on my grind focus on my music
Ahahnahn
247 mans on the road
Working hard, I'm chasing my goals
I'll get this mula, I'll get the dough
Jah bless my grind, jah bless my soul
Won't give up, there's no turning back
I'm Breaking limits, Success is mine
So I steady hustle , not time to slack
Not here for joke, These are just facts

Koroba koroba
Drunk till i am hungover
Cause all bills o fe pami
E bami Bo ko lo far
Koroba koroba
Drunk till i am hungover
Cause all bills o fe pami
E bami Bo ko lo far
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Heyo Tizz me baby

I get story i wan talk o (talk o talk o)
So many things wey dey sup o (sup o sup o)
Dem dey pray to God make i fall o (fall o fall o)
I want blessing wey i go shout oh my God o (holy ghost fire)

Nah monkey dey work nah baboon dey chop am o
(you better know wetin you wan talk)
If i no say anything no mean say make you check am o
You go collect, no whine me for here

Nobody go feel my pain
All my focus on my pay
Leave me alone in my space
Steady grinding and keeping my pace
Nobody go feel my pain
All my focus on my pay
Leave me alone in my space
Steady grinding and keeping my pace

Why you won dey whine me?
No be money matter then i'm not replying o
Shoutout to all the niggas trying
Make dem hear my song make dem dey find me o
From Naija to UK, California
Dem go feel the boy and my glory is near
F*ck Corona my vibe nah the virus
E go go viral you know i'm a winner
So koroba koroba
Drunk till i am hungover
Cause all bills o fe pami
E bami Bo ko lo far
Koroba koroba
Drunk till i am hungover
Cause all bills o fe pami
E bami Bo ko lo far

Nobody go feel my pain
All my focus on my pay
Leave me alone in my space
Steady grinding and keeping my pace
Nobody go feel my pain
All my focus on my pay
Leave me alone in my space
Steady grinding and keeping my pace

Yh plotting
Mapping all my lines nigga I've been solving
Really pushing all my P's, it is bread or nothing
If it's not about the cash please don't try to call me
Steady hustling
Folding all my stacks, I say no to suffering
On my knees I pray to jah makii Baba bless me
So I steady on my grind focus on my music
Ahahnahn
247 mans on the road
Working hard, I'm chasing my goals
I'll get this mula, I'll get the dough
Jah bless my grind, jah bless my soul
Won't give up, there's no turning back
I'm Breaking limits, Success is mine
So I steady hustle , not time to slack
Not here for joke, These are just facts

Koroba koroba
Drunk till i am hungover
Cause all bills o fe pami
E bami Bo ko lo far
Koroba koroba
Drunk till i am hungover
Cause all bills o fe pami
E bami Bo ko lo far
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Olatunde Shittu, Oseni Samuel
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Don Tizz

Tags:
No tags yet