Hello
On the mic
Bomaye a bomaye
A bomaye a bomaye
Leomi!! Leomi !!
Mi producer
Bomaye a bomaye
A bomaye a bomaye
When I look my left
I look my right
Nobody needs to tell me say
You dey my side
And when I sleep for night
I know say you dey fight
Cause all these enemies them just wan take my life
So wetin I go do
Than to say oghene do
Thank you for the family
And all of my parole
Everywhere I go
Baba your blessings dey show oh
E dey follow me go
Ah! Okpokpo oh oh
Hallelujah, Halle Halle yah
Hallelujah, Halle Halle yah
Hallelujah yah, Halle Halle yah
Hallelujah Halle Halle yah
Everyday I dey thank God
Say I dey soft
I dey thank God for my results
Any problem wey come
Say we go solve
Say we go solve yeah
Oluwa na him gimme results
I pray I pray Halle Halle Halle Halle Halle Halle Halle Halle
When I look my left
I look my right
Nobody need to tell me say
You dey my side
And when I sleep for night
I know say you dey fight
Cause all these enemies them just wan take my life
So wetin I go do
Than to say oghene do
Thank you for the family
And all of my parole
Everywhere I go baba your blessings dey show oh
E dey follow me go oh
Ahh okpo kpo oh oh...