Back to Top

Pray Video (MV)

Performed By: Derry8oy
Language: English
Length: 2:42
Written by: Chidera Onyeike

Derry8oy - Pray Lyrics

Sedi x.o
Derryponthis

Omo me I don pray ( don pray don pray tire)
Omo me i can't wait (can't wait can't wait tire)

No be say na me do pass
Baba just dey give me through pass
Moved on with all those scars
Me and you no dey the same class
So many people wey dey use jazz
But baba God na sure pass
Many people just dey form say, them no know who I be (them just dey form)
Even all of all, my family members
My uncle wey been no remember
E no easy to dey work with pressure
But man gats cool him temper
Ogbeni make you get some liver
If them slap you make you slap them two times
Shey you want dey fear them ni

Broski I say make you wise up
No be today wey you see wetin you don see
No go dey wait make them temper justice with mercy
Get kpa make you free yourself on a low key

On a lowkey
If you do am too loud, them go notice
If you do am too small, them no go see
Eee e

Say na me be don
I be the one them call idan, idan
Wan ro kpe ti ton
I be the best all of una combined

All eyes on me
Man with the fire
Man with the fire
Can't you see
Doing things under cover
Things under cover

No be say na me wey dey do pass
Baba God na him give me through pass
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Chidera Onyeike
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Derry8oy

Tags:
No tags yet