Back to Top

Ogaju Video (MV)

Performed By: Dejiavo
Language: English
Length: 3:12
Written by: Deji Israel

Dejiavo - Ogaju Lyrics
Official

Ayy ayy ay
Oh my baby baby ogaju
Omo this your body Is a miracle
I no fit lie i dey feel your cruise
Make you whine your waist to the rhythm and blues
For your matter I go pay my dues
If I dey on loud you go be my juice
If I play you you go make me loose
Anything I buy I go buy for 2
Oh oh oh ya ya
And I'll stand by you
Oh oh oh ya ya
I go dey fight for you
Oh oh oh ya ya
And I'll stand by you
Oh oh oh ya ya
I go dey fight for you
Checking on my phone for your daily text
You know I'm out here searching for my daily bread
You know boys are bad you know dem wicked
If dem call you tell you shit abegi baby don't you hear
Mase gbo t'elegan ( laye )
Baby don't you f*ck up ( laye )
You know say love no get caution ( rara )
If I do you wrong baby lock up ( kala )
Mase gbo t'elegan ( laye )
Baby don't you f*ck up ( laye )
You know say love no get caution ( rara )
If I do you wrong baby lock up ( kala )
Just one chance make I tell you as e dey be for my side
Shey you no tire cause e don tey wey you don dey run my mind
Girl our love e no go die

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Deji Israel
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Dejiavo

Tags:
No tags yet