Back to Top

Deekah - Hustle Lyrics



Deekah - Hustle Lyrics




I get ability
I get the energy
I get the power
To defeat my enemies
Many things wey eye don see
But I'm solid like a brick
All the arrows way dem throw
No dey reach
Plenty money go still come
I dey feel
Everything go fall in line
Suddenly
It just might take sometime
It'll be worth it
If you keep your eyes on
The prize
Then you have to make up your mind
You need to hustle make you fix up
Your life
Hustle gat me working
When I'm balling
Make nobody come dey evny My life
Make e no be like say
I dey lie
You no see as i dey kill
This freestyle
Hustle gat me working
When I'm balling
Make nobody come dey evny my life
Make nobody envy my life

Them try underate me
Try to stop me
God pass them
Them steady put
Their eyes and mouth
For my matter o
Nothing fit to stress me
If you hate me
That's on you
I dey face you talk to you
There's nothing you can do
Them try underrate me
Try to stop me
God pass them
Them steady put
Their eyes and mouth
For my matter o
Nothing fit to stress me
If you hate me
That's on you

When i come through
Who born the maga say na who
Steady getting money is the mood
In my hood
That's the rule
Everybody no watin dem do
But them act like say them be werey
Sometime they act like a fool
To get to you
To just whine you
As we dey party jejeje
Gbe omo better hold Pepe
I no get time to explain
I just want to drink champagne
Plenty money jejeje o
To ba gbe omo lepa hold pepe
I no get time to explain
I just want to feel aray

Them try underate me
Try to stop me
God pass them
Them steady put
Their eyes and mouth
For my matter o
Nothing fit to stress me
If you hate me
That's on you
I dey face you talk to you
There's nothing you can do
Them try underrate me
Try to stop me
God pass them
Them steady put
Their eyes and mouth
For my matter o
Nothing fit to stress me
If you hate me
That's on you

I get ability
I get the energy
I get the power to defeat my enemies
Many things way eye don see
But I'm solid like a brick
All the arrows way dem throw
No dey reach
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




I get ability
I get the energy
I get the power
To defeat my enemies
Many things wey eye don see
But I'm solid like a brick
All the arrows way dem throw
No dey reach
Plenty money go still come
I dey feel
Everything go fall in line
Suddenly
It just might take sometime
It'll be worth it
If you keep your eyes on
The prize
Then you have to make up your mind
You need to hustle make you fix up
Your life
Hustle gat me working
When I'm balling
Make nobody come dey evny My life
Make e no be like say
I dey lie
You no see as i dey kill
This freestyle
Hustle gat me working
When I'm balling
Make nobody come dey evny my life
Make nobody envy my life

Them try underate me
Try to stop me
God pass them
Them steady put
Their eyes and mouth
For my matter o
Nothing fit to stress me
If you hate me
That's on you
I dey face you talk to you
There's nothing you can do
Them try underrate me
Try to stop me
God pass them
Them steady put
Their eyes and mouth
For my matter o
Nothing fit to stress me
If you hate me
That's on you

When i come through
Who born the maga say na who
Steady getting money is the mood
In my hood
That's the rule
Everybody no watin dem do
But them act like say them be werey
Sometime they act like a fool
To get to you
To just whine you
As we dey party jejeje
Gbe omo better hold Pepe
I no get time to explain
I just want to drink champagne
Plenty money jejeje o
To ba gbe omo lepa hold pepe
I no get time to explain
I just want to feel aray

Them try underate me
Try to stop me
God pass them
Them steady put
Their eyes and mouth
For my matter o
Nothing fit to stress me
If you hate me
That's on you
I dey face you talk to you
There's nothing you can do
Them try underrate me
Try to stop me
God pass them
Them steady put
Their eyes and mouth
For my matter o
Nothing fit to stress me
If you hate me
That's on you

I get ability
I get the energy
I get the power to defeat my enemies
Many things way eye don see
But I'm solid like a brick
All the arrows way dem throw
No dey reach
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Onyedikachi Okoro
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Deekah



Deekah - Hustle Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Deekah
Language: English
Length: 3:01
Written by: Onyedikachi Okoro

Tags:
No tags yet