Back to Top

Davy Stine - Wetin Dem Want Lyrics



Davy Stine - Wetin Dem Want Lyrics
Official




Wetin dem want
Tell me wetin dem want
Wetin dem want
Tell me wetin dem want
Wetin dem want
Tell me wetin dem want
Wetin dem want
Tell me wetin dem want
Wetin dem want from me
Cuz ah nor dey like corny yeah
Cuz ah dey funny
Nor mean say you fi play me
Ah dey chase money
Cuz ah gat to help mummy yeah
Gat to help mummy yeah
Abeg make you free me
Make you nor dey hold me
Cuz ah dey on my own
Ah just dey on my lane
Dey wait for blessings to rain
Wetin be your stress
Why you come dey make me vex
Ah nor like stress
Ah dey hustle just to flex
Eh eh
You dey look for trouble
Ah fi give you double
Make you nor dey grumble
Stay humble
Cuz still you fi tumble
Stay humble
Cuz still you fi tumble
Eh eh
Why you come dey stress me yeah
Make you nor dey pree me yeah
Just free me yeah
Eh eh
Wetin dem want
Tell me wetin dem want
Wetin dem want
Tell me wetin dem want
Wetin dem want
Tell me wetin dem want
Wetin dem want
Tell me wetin dem want huh
Huh huh
Tell me wetin dem want huh
Huh huh
Tell me wetin dem want huh
Huh huh
Tell me wetin dem want huh
Huh hun
Tell me wetin dem want
Yeah yeah
Wetin dem want from me
Cuz ah nor dey like corny yeah
Cuz ah dey funny
Nor mean say you fi play me
Ah dey chase money
Cuz ah gat to help mummy yeah
Gat to help mummy yeah
Abeg make you free me
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Wetin dem want
Tell me wetin dem want
Wetin dem want
Tell me wetin dem want
Wetin dem want
Tell me wetin dem want
Wetin dem want
Tell me wetin dem want
Wetin dem want from me
Cuz ah nor dey like corny yeah
Cuz ah dey funny
Nor mean say you fi play me
Ah dey chase money
Cuz ah gat to help mummy yeah
Gat to help mummy yeah
Abeg make you free me
Make you nor dey hold me
Cuz ah dey on my own
Ah just dey on my lane
Dey wait for blessings to rain
Wetin be your stress
Why you come dey make me vex
Ah nor like stress
Ah dey hustle just to flex
Eh eh
You dey look for trouble
Ah fi give you double
Make you nor dey grumble
Stay humble
Cuz still you fi tumble
Stay humble
Cuz still you fi tumble
Eh eh
Why you come dey stress me yeah
Make you nor dey pree me yeah
Just free me yeah
Eh eh
Wetin dem want
Tell me wetin dem want
Wetin dem want
Tell me wetin dem want
Wetin dem want
Tell me wetin dem want
Wetin dem want
Tell me wetin dem want huh
Huh huh
Tell me wetin dem want huh
Huh huh
Tell me wetin dem want huh
Huh huh
Tell me wetin dem want huh
Huh hun
Tell me wetin dem want
Yeah yeah
Wetin dem want from me
Cuz ah nor dey like corny yeah
Cuz ah dey funny
Nor mean say you fi play me
Ah dey chase money
Cuz ah gat to help mummy yeah
Gat to help mummy yeah
Abeg make you free me
[ Correct these Lyrics ]
Writer: David Frederick
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Davy Stine



Davy Stine - Wetin Dem Want Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Davy Stine
Length: 2:20
Written by: David Frederick

Tags:
No tags yet