Back to Top

Davy Stine - Jealousy Lyrics



Davy Stine - Jealousy Lyrics
Official




The boy
Just start to dey ball
And many jiggaz just dey bone
Cuz say e dey ball
And dey throw stone
Talk say e go fall
Dem wan crack him bone
Why dem wan fall am like that
So much jealousy
Tell me wetin jigga never see
Me ah just travel go oversea
Make ah see wetin mah dad nor see
If ah do you wrong ah beg for mercy
Me nor do drug me do pharmacy
Ah dey trap l wan big pass Ycee
Nothing fi stop me thanks to almighty
Ca va bien merci
So much jealousy
Tell me wetin jigga never see
Me ah just travel go oversea
Make ah see wetin mah dad nor see
If ah do you wrong ah beg for mercy
Me nor do drug me do pharmacy
Ah dey trap l wan big pass Ycee
Nothing fi stop me thanks to almighty
Ca va bien merci
Real ties
Only real ties no cap no lies
If you nor dey careful dey go chop you like a pie
If you nor get sense dey go fit to sweep ur life
Jiggaz just dey find the space where dey go ccupy
Dem go push you down If you nor go down
Dem go cut you dem go take ur crown
Jiggaz just dey frown
Dem wan see you drown
Make you nor breakdown
Make you stand ur ground
You fi nak dem down
Na you get the crown
General
Why dem carry so much energy
So much energy of Jealousy
This na very big bad energy
Bad energy stay far from me
Jealousy
How you win
How you lead
How you win
How you lead
How you win
How you lead
So much jealousy
Tell me wetin jigga never see
Me ah just travel go oversea
Make ah see wetin mah dad nor see
If ah do you wrong ah beg for mercy
Me nor do drug me do pharmacy
Ah dey trap l wan big pass Ycee
Nothing fi stop me thanks to almighty
Ca va bien merci
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




The boy
Just start to dey ball
And many jiggaz just dey bone
Cuz say e dey ball
And dey throw stone
Talk say e go fall
Dem wan crack him bone
Why dem wan fall am like that
So much jealousy
Tell me wetin jigga never see
Me ah just travel go oversea
Make ah see wetin mah dad nor see
If ah do you wrong ah beg for mercy
Me nor do drug me do pharmacy
Ah dey trap l wan big pass Ycee
Nothing fi stop me thanks to almighty
Ca va bien merci
So much jealousy
Tell me wetin jigga never see
Me ah just travel go oversea
Make ah see wetin mah dad nor see
If ah do you wrong ah beg for mercy
Me nor do drug me do pharmacy
Ah dey trap l wan big pass Ycee
Nothing fi stop me thanks to almighty
Ca va bien merci
Real ties
Only real ties no cap no lies
If you nor dey careful dey go chop you like a pie
If you nor get sense dey go fit to sweep ur life
Jiggaz just dey find the space where dey go ccupy
Dem go push you down If you nor go down
Dem go cut you dem go take ur crown
Jiggaz just dey frown
Dem wan see you drown
Make you nor breakdown
Make you stand ur ground
You fi nak dem down
Na you get the crown
General
Why dem carry so much energy
So much energy of Jealousy
This na very big bad energy
Bad energy stay far from me
Jealousy
How you win
How you lead
How you win
How you lead
How you win
How you lead
So much jealousy
Tell me wetin jigga never see
Me ah just travel go oversea
Make ah see wetin mah dad nor see
If ah do you wrong ah beg for mercy
Me nor do drug me do pharmacy
Ah dey trap l wan big pass Ycee
Nothing fi stop me thanks to almighty
Ca va bien merci
[ Correct these Lyrics ]
Writer: David Frederick
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Davy Stine



Davy Stine - Jealousy Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Davy Stine
Language: English
Length: 2:51
Written by: David Frederick

Tags:
No tags yet