Gbigbirigbagbagbogbo
Japaejekalo
Japaejekalo
Japaejekalo
Say me try to tell dem i tire no bi lazy
Japaejekalo
The situation nai dey stress e me
Japaejekalo
Man I'm feeling dizzy
Japaejekalo
The frustration e don dey get to me
Japaejekalo
Oh oh oh man o man o
Japaejekalo
Oh oh oh man o man o
Time to talk about this things
The big big big big things
Man o man o
Cos everyday man dey hustle to put food for table
Man suppose to dey bubble erh
On the contrary
Economy dey struggle
People dey struggle
Love e don dey go cold
Make me dey sorrow ooo
But I'm keeping my cool
Wetin man go do
Na to hope and pray
Japaejekalo
Japaejekalo
Japaejekalo
Say me try to tell dem i tire no bi lazy
Japaejekalo
The situation nai dey stress e me
Japaejekalo
Man I'm feeling dizzy
Japaejekalo
The frustration e don dey get to me
Japaejekalo
Oh oh oh man o man o
Japaejekalo
Oh oh oh man o man o
Make things nor scatter me say a prayer
Me pray for the nation and her citizens
Back to back o things must to better
Like play like play we go see victory
I no come here to blame anybody
I no come here to judge anybody
But na wetin bi the way forward
Na wetin bi the update o
Japaejekalo
Japaejekalo
Japaejekalo
Say me try to tell dem
I tire no bi lazy
The situation nai dey stress e me
Man I'm feeling dizzy
The frustration e don dey get to me
Oh oh oh man o man o
Oh oh oh man o man o
Call me when you wake up
Call me when you don change your mindset
Cos l don tire to preach everyday o
Na who know man dey tell on man
Man o man o
Eh eh eh man o man o
Me say call me when you wake up ehn ehn