Back to Top

Faster Video (MV)

Performed By: Daroza
Language: English
Length: 2:26
Written by: Philipp Kwaku Banahene Monney, Michael Giovianni Dressman
[Correct Info]

Daroza - Faster Lyrics

[Hook]
Faster and I'm running, I've been running to the money
No fit rest, everyday is not sunny
But we jonzing, burning something to rest
As we dey jor oo, no disturbing
Only loving, no give me stress
Cause if to say I wasn't popping
Omo scoring dem for never call me sef

[Verse]
I no go change matter
Owo too matter
As I load and explode, Kamehameha
Kilode, kilode, omo carnival
Run it fast and collect money
We get stamina, animal
She say I'm beasting like an animal
Shay you want turn up with a party man
Bad vibes no go jam me now
Oluwa, allow me now
I no go count my sorrow
Me go count my blessing and I learn my lesson
Oluwa, send them checks in
Shay dem dey vex
I vex dem how I do my flexing
As I dey run dem no fit catch me
From where I from, you no fit imagine

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

[Hook]
Faster and I'm running, I've been running to the money
No fit rest, everyday is not sunny
But we jonzing, burning something to rest
As we dey jor oo, no disturbing
Only loving, no give me stress
Cause if to say I wasn't popping
Omo scoring dem for never call me sef

[Verse]
I no go change matter
Owo too matter
As I load and explode, Kamehameha
Kilode, kilode, omo carnival
Run it fast and collect money
We get stamina, animal
She say I'm beasting like an animal
Shay you want turn up with a party man
Bad vibes no go jam me now
Oluwa, allow me now
I no go count my sorrow
Me go count my blessing and I learn my lesson
Oluwa, send them checks in
Shay dem dey vex
I vex dem how I do my flexing
As I dey run dem no fit catch me
From where I from, you no fit imagine

[Hook]
Faster and I'm running, I've been running to the money
No fit rest, everyday is not sunny
But we jonzing, burning something to rest
As we dey jor oo, no disturbing
Only loving, no give me stress
Cause if to say I wasn't popping
Omo scoring dem for never call me sef
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Philipp Kwaku Banahene Monney, Michael Giovianni Dressman
Copyright: Lyrics © Music Hub O/B/O GEMA

Back to: Daroza

Tags:
No tags yet